umide at 24-02-2010 07:00 PM (15 years ago) (m) wating ooooooooooooo? Posted: at 24-02-2010 07:00 PM (15 years ago) | Upcoming | |
|
brightossy at 24-02-2010 07:30 PM (15 years ago) (m) Gals where una dey? Posted: at 24-02-2010 07:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 24-02-2010 07:46 PM (15 years ago) (m) BIG ONE
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 24-02-2010 07:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lool..
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 24-02-2010 07:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol Posted: at 24-02-2010 07:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 24-02-2010 07:52 PM (15 years ago) (m) If i be d moda, d pikin no go smell my Bosom again. I go dey feedam akamu, fufu and indomie. Posted: at 24-02-2010 07:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 24-02-2010 08:04 PM (15 years ago) (f) Una no c difference, milk dey one, d other one dry. D pikin sabi better tin. But if na my pikin sha, i go slap am.
De shining star Posted: at 24-02-2010 08:04 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 24-02-2010 08:06 PM (15 years ago) (m) U go do more dan dat Posted: at 24-02-2010 08:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
momeh at 24-02-2010 09:39 PM (15 years ago) (m) Oya make una de answer Posted: at 24-02-2010 09:39 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 24-02-2010 09:41 PM (15 years ago) (f) can i pass plz.......................... Posted: at 24-02-2010 09:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
temi07 at 24-02-2010 09:54 PM (15 years ago) (f) Beat Jesus and satisfaction into the child's life, na like dis e dey start, if u no stop am now u want 2 raise a theif. Posted: at 24-02-2010 09:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
humblej at 25-02-2010 10:41 AM (15 years ago) (m) If na boy pikin, na him be say this kind one go dey like Bosom till him go back to grave, lol
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 25-02-2010 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 25-02-2010 10:51 AM (15 years ago) (m) who say d pikin get big eye, na good diet him dey find so make d mama join her 2 Bosom 2gether to be one so dat the pikin go fit enjoy the thing Posted: at 25-02-2010 10:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 25-02-2010 10:55 AM (15 years ago) (m) Pokipo Posted: at 25-02-2010 10:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 25-02-2010 11:00 AM (15 years ago) (m) abeg leave d pikin jor...wetin? na crime 2 demand 4 a juicy orange to expired juiceless one... Posted: at 25-02-2010 11:00 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bolazainab at 25-02-2010 11:20 AM (15 years ago) (m) Reply |
waco at 25-02-2010 12:15 PM (15 years ago) (m) na wa o
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 25-02-2010 12:15 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
famous5 at 25-02-2010 01:13 PM (15 years ago) (m) can i pass plz..........................
where u dey go, come back here come answer this question Posted: at 25-02-2010 01:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 25-02-2010 02:18 PM (15 years ago) (f) wating ooooooooooooo?
pump her Bosom s....
Posted: at 25-02-2010 02:18 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid at 25-02-2010 02:22 PM (15 years ago) (m) Cheii.. no b small tin. lmao !!
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 25-02-2010 02:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |