mazi at 4-03-2010 02:21 PM (14 years ago) (m) bara mata na, ya kuri
ba damua ango na abeg leave waco.... make i speak d one wey i know b4 i foget am... emm...ehe!....i na so nki...if i no getam abeg patch am up... at least u understand wetin i talk, at least naim dey important... Posted: at 4-03-2010 02:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 4-03-2010 02:26 PM (14 years ago) (m) kai yaro, mai ka che? i na so mata na ne? ka na de hauka ne? kai ban na so erin wana wasa, ka jin ko?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 4-03-2010 02:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
famous5 at 4-03-2010 02:28 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmm Posted: at 4-03-2010 02:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 4-03-2010 02:28 PM (14 years ago) (m) wetin happen
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 4-03-2010 02:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 4-03-2010 03:16 PM (14 years ago) (f) Dr waco your attention is need in Abuja
his attention is more needed in Uselu....
Posted: at 4-03-2010 03:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 4-03-2010 03:18 PM (14 years ago) (m) where be Uselu pls? is that a shrine?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 4-03-2010 03:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 4-03-2010 03:21 PM (14 years ago) (f) Uselu mental hospital....in Benin....
Posted: at 4-03-2010 03:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 4-03-2010 03:23 PM (14 years ago) (m) U NO WELL O wetin make i go do there
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 4-03-2010 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 4-03-2010 03:30 PM (14 years ago) (f) ur name fits the place well well....
Posted: at 4-03-2010 03:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 4-03-2010 03:32 PM (14 years ago) (f) whait o...u mean u got menstruation for 20 days?
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 4-03-2010 03:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 4-03-2010 04:09 PM (14 years ago) (f) Waco na u dey follow my footstep...
@myt yes ohhh..she is so lucky is not everyday just 20 days...anyway it will be taken care of but she ave to pay me first so I can carry on with the process ..if this bleeding bleed for 2 more years...I am sorry to say we might lost her.
HOPE when yu become doctor? the day the poster posted this topic ohh
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 4-03-2010 04:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 4-03-2010 04:10 PM (14 years ago) (m) Ooopss wrong romm, 4 d ladies >>>> out ! Posted: at 4-03-2010 04:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 4-03-2010 04:11 PM (14 years ago) (m) kai yaro, mai ka che? i na so mata na ne? ka na de hauka ne?
kai ban na so erin wana wasa, ka jin ko?
waco easy na.... d ones wey i try learn during service 4 Maiduguri don delete finish.. Posted: at 4-03-2010 04:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
vantheo at 4-03-2010 04:23 PM (14 years ago) (m) Poster go cele church make dem pray for u
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 4-03-2010 04:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 5-03-2010 02:48 AM (14 years ago) (f) Abi
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 5-03-2010 02:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
humblej at 5-03-2010 06:21 AM (14 years ago) (m) Cele or TB church go help her solve the problem
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 5-03-2010 06:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 5-03-2010 07:40 AM (14 years ago) (m) kai yaro, mai ka che? i na so mata na ne? ka na de hauka ne?
kai ban na so erin wana wasa, ka jin ko?
waco easy na.... d ones wey i try learn during service 4 Maiduguri don delete finish..i don take am easy be that, but no disturb my wifey again. follow VARA VARA, i dash u
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 5-03-2010 07:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olay92 at 5-03-2010 08:35 PM (14 years ago) (f) omg!!!20th day???that is soo wrong. u need to see your doctor Posted: at 5-03-2010 08:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Uselu mental hospital....in Benin.... lmao..how you sabi there? ?you don...???just asking lol
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 5-03-2010 08:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 5-03-2010 09:22 PM (14 years ago) (m) HMMMM
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 5-03-2010 09:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |