Posted: at | |
| |||||
well!!! when OPC start all of u go run commot for Lagos. una don forget idi Arabs saga abi Reply
| |||||
You FREETHINKER shut up your mouth fulani herdsmen has been killing and destroying igbo communities for years now what do you people do only crying that PMB should call them to order last two weeks here a whole village filled with thousands igbos ran away for just hearing fulani herdsmen are coming!!!! the whole village was empty and you guys want to fight war. Reply
| |||||
Millitant Vs OPC can you call both Two Elephants that the grass will suffer? nop i see only one Elephant here i.e MILITANTS not even the federal govt could stop them. Replyok!! can we call both of them two big masquerades that wants the center square? nop i see only one masquerade here MILITANTS, if all the jaz of the expactraite kidnapped in ph could not save them from these good M-guys then my brother OPC ( open panic council) cant dear them... don't let what happened in 2005 t0 2007 repeats its self.....
| |||||
Quote from: dickieponga on 21-07-2016 02:10 AM Oh boy me i be Lagosian and we no dey take nonsense, at least we don warn una.. We no be Biafra wey dey run away from fight, instead we will take d fight to una... I respect you for that. IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
it about time!!! oya OPC Reply
| |||||
oya now, lets go thereeee Reply
| |||||
OPC TIME FOR ACTION AND LESS TALK Reply
| |||||
Akuko na egwu! Mtcheeww. Reply
| |||||
I just dey look una Reply
| |||||
Gegeen gegeeen...the return of the oodua people congress Reply
| |||||
This OPC make una norr go cause problem for innocent people, how una wan take stand people wey soldiers nor fit stand, na so una go make mouth now when they come una go leave innocent women and children to die Reply
| |||||
some cowards niger delta militant dey talk say na herdsmen hausa/fulani dey attack yoruba land through river side una don see hausa fighting any region through river side before as we opc dey look una we dey watch what goverment will do that is why it take us few time to see wetin dey go on bcos then go say opc don start again take note any attack again most of you cant return home as we will sacrifice una for OGUN, OBATALA, OBATASA ,AYILALA, OGIYAN, OSUN OSOGBO, we will sacrifice una blood idiot ppl saying army cant fight them it cant take military an hr to level niger delta as obasanjo did but elders of niger delta are begging buhari always to be patients and listing no tribe in nigeria can defeat yoruba , hausa, fulani those are the 3 tribes that dominates the whole west african so be warned those of your that sponsor niger delta make una careful yoruba deties want drink blood una go ist kill una selvE before yoruba start killing you ppl emu ma mu yin edidi ma diyin si se se lo ba obuko to fi n ba iya re sun si se ma bayin anything una need make una go aso rock yoruba land no be aso rock road and i knew what is pain niger delta during the time goverment gave opc contract to guide pipeline opc kill many of them who want to vandalize the pipeline so they knew dat opc no more in the creek they start rubish so be warned dont say we know tell una oh we are counting it make una remember waiting we do hausa for idi araba , shagamu, and what we did to igbos for alaba, and ajegunle during ijaw and ilaje crisis countinue calling yoruba names as you like but soon OGUN MA FI EJE YIN WE Reply
| |||||
Yoruba fear Hausa pass anything. That's why, in evry ellection, the Yoruba always take side with the Hausa. ReplyPLS. CHECK THEIR VOTING RECORD SINCE 1960. That is their alligiance to the hausa people
| |||||
Dier is fire on da mountain,,, Reply
| |||||
see these most cowardice tribe in Nigeria talking, tufiakpa! Ordinary Dino Melaye with no gun enter Lagos and make it public despite insulting their Jagagba wife, he even post for the Jagagba street and asked ''Awon da''- meaning ''wey dem'', still nothing happen and they are now giving ultimatum to Ijaw militant, he be like say. .. e ti kuri? Reply
| |||||
OPC wayowayo oooo Reply![]() Oscardeejay
| |||||
Quote from: freethinker on 21-07-2016 07:28 AM YORUBAS ARE NOISEMAKERS FULANI INVADED YORUBALAND, WHAT DID OPC DO? THEY WERE BUSY AT BUS STOP DRNKING OGOGOLO, AND COLLECTING MONEY FROM TRANSPORTERS. HAUSAS INVADED AGEGE, AND ORILE KILLED AND BURNT DOWN HOUSES, WHAT DID OPC DO? THEY ARE NOISEMAKERS LET THEM GO AND SIT DOWN JARE! God bless you, you forget say dem even collect money from fayose and even ask for van upon that fulani still deal with them! na mouth dem get cowards
| |||||
I just dey observe Reply
| |||||
MAK UNA WAIT MAK I GO CALL REFEREE Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)