na dis thing dey make me trip for oyinbo, dem go kiss till kiss gobegin kiss dem dia under nor go shake and e nor go stand but we African even if na imagination we take dey kiss the kissing johnboy must raise head say im still dey active, lol
Posted: at 3-09-2016 06:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac
EVERYTHING NA NEWS FOR GISTMANIA,,POSTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. HOW DOES THIS AFFECT THE STATE OF NIGERIA ECONOMY HOW?
Posted: at 3-09-2016 06:59 PM (8 years ago) | Hero
come here come see as oyinbo dey romance inside bus wey crowed full, and dem nor go send you and no matter how you look under e nor go blink nor to talk of shake..lol lala lel
Posted: at 3-09-2016 07:00 PM (8 years ago) | Gistmaniac