




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
| |||||
wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me Reply
| |||||
ok good for them they shuld always behave well Reply
| |||||
dat guy get big head, i knw say na book full am. ReplyJoramentity aka chukkychukky
| |||||
Yes, we are biafrans. Haile biafra the land of freedom. The maltreatment is enough. The discrimination is enough , the marginalisation is enough. Reply
| |||||
This is accytrakparavoris Reply
| |||||
TWIMC Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chukkychukky on 2-12-2016 12:56 AM dat guy get big head, i knw say na book full am. Lol! Na only di guy head you see? ![]()
| |||||
Quote from: MINISTER2013 on 2-12-2016 03:18 AM i dont support camroun for this action,we are 1 family,meanwhile this can uplift some1 from recession all dese sites are fake so don't bother wasting ur time
| |||||
Nah who waka anyhow go see anyhow. Reply
| |||||
My brother comot for Cameroon Reply
| |||||
Quote from: quitemtalkn on 2-12-2016 01:26 AM This is accytrakparavoris One day you go knack grammar wey them go take find you reach house."Lol
| |||||
ok ooooo. Reply
| |||||
Quote from: gogoman on 2-12-2016 12:40 AM wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me na the same question wey i wan ask mr. poster. ![]() ![]() ![]() na when my naija people go no say tribe e no matter?. wetin concern naija (Nigeria/Biafra) for the student riot wey dey happen for Cameroon? @nametalkam, the protest by students of the University of Buea was due to the non-payment of the Presidential grants of academic excellence to students and also cancellation of tuition fees (10,000 francs), imposed on all late registration by students. ![]() ![]() ![]()
| |||||
That is what u get when u leave ur home to make trouble in another man's home...BRUTALITY! Reply
| |||||
This poster is a chronic moronic moron this is not abt biafra ijiot poster ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
eyah this is painful Reply
| |||||
Quote from: chukkychukky on 2-12-2016 12:56 AM dat guy get big head, i knw say na book full am. the guy gho know book I dey see am for his face.
| |||||
Quote from: gogoman on 2-12-2016 12:40 AM wetin biafra dey find there!! make dem support naija and be one dem no won gree.. see wetin yeye cameroon do una .. shame dey catch me O BOY U NO KNOW AYTHING...............CAMEROUN DEY CALL THEIR FELLOW CAMEROONIANS ENGLISH SPEAKING SIDE BIAFRA
| |||||
GOOD FOR YOU ALL. COME BACK HOME.(NIGERIA) ReplyGod will help
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot