Congrats to @AmazingMarie!!!...Always enjoy reading your comments . thanks dear. my no. 1 fan Posted: at 7-12-2016 08:48 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
DJSNIPPER at 7-12-2016 09:24 PM (8 years ago) (m) NAIJA FRAUD Posted: at 7-12-2016 09:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EDDYPRINCE at 7-12-2016 09:55 PM (8 years ago) (m) Ojoro dey this level, ,, I was above yawa don gas so Ao come his name came out. This is bad, I nor trust this site again...pls do ur check well and come out with the right figures and names ok,, .. Posted: at 7-12-2016 09:55 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 7-12-2016 09:57 PM (8 years ago) (m) Naija pals mk una check well oh cos una don cheat me na that money I dey plan to pay my house rent for December b4 them pursue me from the small face me and I face I manage rent. So mk una bring out the true figure and pple names Posted: at 7-12-2016 09:57 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dramaking at 7-12-2016 10:36 PM (8 years ago) (m) Smh Posted: at 7-12-2016 10:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tommy70 at 7-12-2016 10:47 PM (8 years ago) (m) CONGRAT Posted: at 7-12-2016 10:47 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I just dey observe..!! Posted: at 7-12-2016 11:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I dey fyn naijapals wey carri my July 20k for im pata dey run.. Posted: at 7-12-2016 11:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
youngrashy at 7-12-2016 11:46 PM (8 years ago) (m) my name no dey there ni? Posted: at 7-12-2016 11:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emytex74 at 7-12-2016 11:48 PM (8 years ago) (m) Una try but 10k is too small anyway congrats to the winners Diuto thank God you win bcos you no dey joke with it ooo Posted: at 7-12-2016 11:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Isima1010 at 8-12-2016 12:15 AM (8 years ago) (m) The only people that deserve this win is amazing Marie and Emma4love and diutopep.others are just hungry people looking for food to eat. Posted: at 8-12-2016 12:15 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emma4love3 at 8-12-2016 12:31 AM (8 years ago) (m) hahah thanks bro my no 1 fan.... Posted: at 8-12-2016 12:31 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 8-12-2016 12:34 AM (8 years ago) (m) Naija pals mk una check well oh cos una don cheat me na that money I dey plan to pay my house rent for December b4 them pursue me from the small face me and I face I manage rent. So mk una bring out the true figure and pple names
......bros i hail u oooh am suprise to see say ur name no come out ooooh..... becos u dey part of the first five leaving the other guy yawa don gas behind...... well..... Posted: at 8-12-2016 12:34 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
okatee at 8-12-2016 01:08 AM (8 years ago) (m) CONGRAT TO U GUYZ. ABEG WHO KNOW WHERE DICKY ND SLIMMY GO? Posted: at 8-12-2016 01:08 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Congratulations my pple Posted: at 8-12-2016 03:14 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 8-12-2016 05:51 AM (8 years ago) (m) Trueyarn i hope say ur body cool down now,,,,,congrats to u all,,, Posted: at 8-12-2016 05:51 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Sexyidol at 8-12-2016 06:51 AM (8 years ago) (m) at least una fullfil promise...unlike the promise and fail them Posted: at 8-12-2016 06:51 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hessehele at 8-12-2016 09:23 AM (8 years ago) (f) God bless you guys but how would my money get to me?
TRUEYARN YOUR BODY DEY HOT! JUST RELAX THE MONEY WILL GET TO YOU. Posted: at 8-12-2016 09:23 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Igotalkam at 8-12-2016 12:43 PM (8 years ago) (m) The competition is on again, all parrots gear up for December Posted: at 8-12-2016 12:43 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Igotalkam at 8-12-2016 12:44 PM (8 years ago) (m) May the sharpest parrot win Posted: at 8-12-2016 12:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |