Posted: at | |
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
WE NIGERIAN ARE MORE LITERATE , WE HAVE'NT GOT TIME FOR SUCH ISSUE IN ABROAD, WE ALL KNOW Y WE LEFT OUT LOVES ONES BACK HOME AND COME DOWN HERE TO HUSSLE. THAT'S NOT AN ISSUE TO RAISE.... NA MONEY WE DEY LOOK 4!!!!! Reply
| |||||
CORRECT MY GEE.. NA MONEY OOOOO.. ANY PLACE MONEY DEY ALERT US.. Reply![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
NAIJA GUYS DONT GET MAD COS A LOT OF US HAVE WIVES AND GIRLFRIENDS FROM ReplyOTHER NATIONALITY.SOMETIMES ITS SHAMEFUL TO A VERY PRETTY BLACKQUEEN WITH A NONCHALANT (BECAUSE HE IS WEALTHY ).
| |||||
nawaooo watin una dey talk self.. even ghanians self dey vex when they see their girls with 9ja guys.. na so some girls for 9ja girls dey vex when dey see correct guy wey hammer money come with yankee girl because them no sey na them dey loose. No be me..9ja girl no means sey na girl wey still dey inside village for ijabu..na those wey dey live for place like lagos or Abuja.. but make person no go kill person with jazz or with gun because sey correct guy marry american or british . na his life and her life them dey live ooo. Reply
| |||||
race doesn't mean anything for me.. but i wonder why some people don't really understand that being white or Black that we all are same human be no matter your race.. This topic always have happen here in China.... Chinese men get really mad when they saw their girls with foreigners especially black. But some black self no send them. shot people. Their father. Reply
| |||||
Quote from: sweetmother on 1-09-2008 09:55 AM I always believed that love is without any border.We all pee same colour, and our blood is same colour , no matter the colour of the skin.I have 2 kids with Nigerians, who i tried to marry, but both were very inserious , so am bringing them up with Gods help. I love their skin, since it shows the love between white and black.God didnt give us this gifts , if there was no real love at the start.I hope one day they find out that they got this very special kids, who are so beautiful and sweet.Untill today they found it hard to even call them or send a card for their birthday. Good they got a Dutch family that loves them a lot, anyway.As for me , i try to bring them under Nigerians as much as i can, so they dont miss out their other nationality. People, we all are same no matter the colour of our skin. God created us all!! indeed u are a sweetmother.....keep up your good works....God will strength you.....take care of your kids
| |||||
Naija boys & girls... No dullin... date dem Other races Reply
| |||||
Naija boys & girls... No dullin... date dem Other races Reply
| |||||
i dont beleive that,i think naa griddynes dey worry who is thinking like that.beside naija like to dey poss for themselves away. Reply
| |||||
My Guy na where pepper rest nai naija babes dey rest ohh!! so mind ya business,you didn't pay their fare to the land full of milk and honey. A beg, babes make una fire on to bring the hard currency home we need am for naija. Reply
| |||||
Quote from: mathzno on 1-09-2008 09:06 PM My Guy na where pepper rest nai naija babes dey rest ohh!! so mind ya business,you didn't pay their fare to the land full of milk and honey. A beg, babes make una fire on to bring the hard currency home we need am for naija. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
no guys used to get mad here in Hamburg Replycos we guys also datin wit other babes
| |||||
Quote from: mathzno on 1-09-2008 09:06 PM My Guy na where pepper rest nai naija babes dey rest ohh!! so mind ya business,you didn't pay their fare to the land full of milk and honey. A beg, babes make una fire on to bring the hard currency home we need am for naija. which one is land full of milk and honey?...........na grocery get am..a farmer get cow and cow makes milk.........bees makes honey, u talking about Winnie the pooh?>..
| |||||
lol...................... Reply
| |||||
na wa ooooooo Reply
| |||||
the same way u feel when u see a white chick going after a naija guy uve been eyeing for a long time Reply
| |||||
see replies ooo we tryna eliminate racism but sum wont let tht issue rest n becomin like the ones u hate Reply
| |||||
Quote from: adetola08 on 30-08-2008 05:06 AM Do nigerian guys get mad when they see nigerian girls with another race? in my experience yes... they talk even bad of the lady sayin we go wit dem just cos of money even wen ure in love ... or ure wit a clear and pure conscenz... i later discoevered tat they are only envy and jealous just to calm demselves down knowin the guy is better than them... i referr to those who do tat ..
| |||||
naija babes love the promise land. they can date whoever. no just bring diseases come home ooo Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)