She won miss world in 2001 at the tender age of 19, yesterday she married her lover, Billionaire (In USD) son of former corrupt Nigerian government official, Ishaya Danjuma. The wedding took place in Morocco, we are happy for the couple! see the photo below:
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 9-04-2017 07:29 PM (8 years ago) | Addicted Hero
ASK THE NOLLYWOOD ACTRESS CAROLINE EKANEM,WETIN SHE DEY SEE FOR THE HAND OF THE OTHER DAJUMA WEY SHE MARRY, NOW U RUN GO ENTER ANOTHER OF THE DANJUMAS HAND, NA U GO CARRY UR EYES SEE AM. U GO CHOP THE MONEY, BUT U GO SEE NWII
Posted: at 9-04-2017 08:27 PM (8 years ago) | Gistmaniac
christiano10 at 9-04-2017 08:53 PM (8 years ago) (m)
Na like this we go take overcome this recession? Ordinary wedding wey him go do here make man see free food and drinks take hold belle, na lie, them carry am go Morocco. If them sick now, na UK or Yankee them go go spend the hospital money, for shopping , them go run go Dubai. But when them die, them go want make them burry them for their fatherland( na that time them dey remember say Naija na their papa land). Make una continue, God dey.
Posted: at 9-04-2017 08:53 PM (8 years ago) | Gistmaniac