sandra78 at 28-05-2017 04:06 PM (6 years ago) (f) Reply |
osarobo62 at 28-05-2017 05:06 PM (6 years ago) (m) nothing will happen..they can make all the noise they want. Buhari is not shaken at all. Posted: at 28-05-2017 05:06 PM (6 years ago) | Hero | |
Reply |
Jeonleon at 28-05-2017 05:27 PM (6 years ago) (m) oga you are close to jail
Great men don't fear the jailhouse..... Ask Mandela. Posted: at 28-05-2017 05:27 PM (6 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Prison don make the imbecile turn pope.., na you use your mouth talkam.., na the later go fit you die.. Mumu Posted: at 28-05-2017 06:29 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@mjyabah2,., you r a complete nuisance.., dey preach society but get maggots brain to know the activities of the society in question Posted: at 28-05-2017 06:36 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@chukkychukky,.,. kanu ass licker.., no think am.. You r so stupid to be left in the dark.., go fyn any of ur neighbor pikin to teach u d word exile. Mumu Posted: at 28-05-2017 06:41 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@dareper,..,., who are you illiterate bloody civilian..? F u c k off you silly brainwashed moron Posted: at 28-05-2017 06:44 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@AmazingMarie..., nobi lie to those who get sense and follow the d rightful procedure.., but you and your imbecile are FOOLS..., Posted: at 28-05-2017 06:47 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@akinmanchy..,.. Shey u pass sch or na school pass throu u? With wetin you just yarn just tell me sey motor park go fit ur kind.. How one jobless idiotic imbecile go wake up one momo talk sey him won get him own country just lyk that..,, Now I ask you as one of his supporters, what has kanu built and developed in Igboland? Surprisingly with all his degrees he's so jobless that even handwork, eno get. only that hes being supported by social service.. If na 4 US person wake up talk this kain rubbish., guy u suppose no wetin go happen.. Now to your mumu kweshion, relationship. Nobody on earth get any right to decide sey he wants to split a nation when he's not one of the government officials. Only the government dat could make such decision and who r they? Those that forms d government body.., In kanu case, even all d present Igbo governors are mute of his madness., having contributed nthg to d society than to make noise.. Charly boy don tell am.. go develop ur village b4 all these noise.. Some Igbo elders don cause kanu nobi small for his foolishness.. Nobi lie Mind u dere r so many videos this idiot talk abt destroying Nigeria but I'll only show u two of his clips for nw: Even said he get ammunitions to bring down Nigeria., Such moronic idiot supposed be a Gunner long before nw.., as in tey tey Posted: at 28-05-2017 07:40 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@ blessed75..., na which kain sense fit come out from a moron wey carry dark specs wear for 9t? Posted: at 28-05-2017 07:50 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@dynasty4all (freethinker),, wetin una ppl dey fyn in white man country? I beg tell dem plus u 2, if truly u dey diaspora, go back and develop ur fatherland. Meanwhile, I didnt know it has now become legal for individuals to purchase arms in the name of protection! So what will now happen to the role of the police and other security agencies? My friend stop being sentimental and face reality. Kanu has nothing to offer the Igbos, innocent souls have died for his stupid selfish course. Lemme ask, why is the struggle for biafra suddenly important to u guys during PMB's govt? This zeal and outburst didnt happen under GEJ ooo. Abi na now day break for una eyes? Pls, I expect that when next there is any form of confrontation via ur senseless protest, u shld leave d place u claim sey u dey stay come and die for ur ppl ok! U'll be seen as a martyr!!!! But I know your type, even this May holiday una won observe that you'll surely go out instead being indoor all through d day.., u r just a hypocritical bigot.. Una dey call naija zoo even claim sey una don get Biafra passport but up till tomorrow.. kanu dey carry naija visa travel.. FOOLS who are you phyucking people think that u r deceiving? Posted: at 28-05-2017 08:15 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nametalkam at 28-05-2017 08:22 PM (6 years ago) (m) Born to fight for BIAFRA but has a British passport
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you Posted: at 28-05-2017 08:22 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Born to fight for BIAFRA but has a British passport
Thank you, u sabi am I beg do post the current foto of kanu wey im ppl dey knee down worship am.., come make naija dey react if naim new biafra be that Posted: at 28-05-2017 08:36 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Even the mumu dey claim 4 d video sey he get Oil and Gas, as in for where..? On top which land..? Maybe he do mistake wan talk Palm oil naim that rubbish come out from his diarrhea mouth.. Posted: at 28-05-2017 08:39 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@ sandra78,,,,.,., I beg go get Buhari latest picture come bring kanu latest foto..., na who dey sick between the two of them.. Sotey im grey hair don pass d one wey presido get... You are a Big FOOL not to know these things.., ashawo 10k go fyn better work do Posted: at 28-05-2017 08:46 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mjyabah2 at 28-05-2017 09:34 PM (6 years ago) (m) @BournIdentity: Fools like you would open their mouths without putting on their thinking caps. There is no doubt you are the bigot that posted this on this forum. I see you have closely followed up on everybody's comment and your choice of sharing your perspective is to lash out at everybody who condemned the enslavement of freedom of speech in Nigeria. I hope coconut brain would allow you to rethink or reread all your rantings on pals' comments. Please take a little time to review some of these your statement: (a) "How one jobless idiotic imbecile go wake up one momo talk sey him won get him own country just lyke that". Did you use your brainless head to make this assertion or u drew your inference from pieces of excreta in as-hole? Because, in another insult u threw at another pal, u indicated that the fight for Biafran Freedom has caused many lives, which means Kanu did not just wake up one morning to agitate for freedom. (b) "If na 4 US person wake up talk this kain rubbish, guy u suppose n wetin go happen". Well, you have not read US history nor followed the trending news in US. Have u heard of California and Texas asking to split from the nation? Which US are you talking of? (c) "Nobody on earth get any right to decide sey he wants to split a nation when he's not one of the government officials". Are you for real? African was one family. How many countries do we have in Africa now? USSR was one country, how many countries are they now etc. Please be civil and think before you talk. Posted: at 28-05-2017 09:34 PM (6 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nametalkam at 28-05-2017 10:30 PM (6 years ago) (m) Even the mumu dey claim 4 d video sey he get Oil and Gas, as in for where..? On top which land..? Maybe he do mistake wan talk Palm oil naim that rubbish come out from his diarrhea mouth..
Does Jewish people recognize BIAFRA?
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you Posted: at 28-05-2017 10:30 PM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
apayuba at 29-05-2017 02:04 AM (6 years ago) (m) But has anyone stopped the Igbos from leaving? Let all the Igbos in the north, west and southern parts of the country pack their properties and begin to relocate to the east and let's see who stops them. But to stay where you are and be shouting will not solve the problem. You will be regarded as nuisance. Just pack up and relocate, then you will be taken serious. Posted: at 29-05-2017 02:04 AM (6 years ago) | Newbie | |
Reply |
Haso112 at 29-05-2017 02:25 AM (6 years ago) (m) THE JEWS DON'T RECOGNIZE THESE GUYS OOO, AND THEY ARE THERE DOING JEWISH THINGS.. MUMU AT THE HIGHEST LEVEL... Posted: at 29-05-2017 02:25 AM (6 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bia biafrat mjyabah2,,. I no blame u sey as dem dey call u castrated coward u cm try bebold to rep ur fellow morons, but I blame person wey dey always yarn sey e get sense.. christianity d hippopotamus froggy ugly lukin guy and nyashthinker aka dynasty4all 2 leave pashoko like u, kpekere deficiency disease malnourished rat as dier spokesman bcos na d remains out of ur pashokoness u dey yarn dis rubbish wey no dey articulated.., in fact ur A,B,C no in anyway dey coordinated, pointless points.. Rat, ur jobless moron no just wake up one momo BT ur chicken headed opolo forget tell mi d day e take wake up.., ur fellow morons wey dis idiot carry go 7ft no be d day after e take wake up talk rubbish.., mumu with an empty skull.. Rat, those 2 states u talk don dey in existence as dem create US.., but make I ask u idiotic imbecile, na naija create d word biafra? Uno get sense, d govt. plus most of dier citizens yarn sey dem wan secede from US, for hw many yrs bt up till nw, nthg happen bcos US talk sey no to dier secession. Empty barrel, but u never tell mi under which govt ur jobless monkey dey operate.., and I bet u in d whole of Igboland plus him very own Abia state d leg of dumbheaded jackass never smell any govt house talkless sey e won sidon for one of d chair.. mumus with empty skull Rat, ur last grammar na d most foolish thg I don hear, eno get single direction f&b.., na dis kain kweshion pikin 4 prep wey never smell primary sch dey slap dier elders bcos u dey mentally deranged.., right nw I believe sey u dey waka naked 4 str. if not u dey spiritually mad with a soul of a dogshit.. Rat, I 4 won use u as food desert only sey I c dat u r a sad strange little man & you have my pity., but na that ur broda wey dey bush I go take do una first AFF without parachute.. f u c k face, f u c k off b4 I go join u with ur broda make history Posted: at 30-05-2017 12:02 AM (6 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |