ajanni at 10-04-2010 05:38 PM (14 years ago) (m) I really dee enjoy the torry shaa,I need to hear from you on the previous incidents. what previous story again ? me abi story teller ? i have forgoten about that already , its not the Bosom that actually fall from the body now , Bosom is not gumed to the body now , what actually happen was that , you know know the type of shoulderless long dress ladies put on these days now , she use just only that to hang her Bosom now, and no any brasier, so as she begins to dance now , that cloth give way and fall , and before she know it the two ponters now take their positions kampe and the camera man waste no time in getting it recorded , its in vcd any way Posted: at 10-04-2010 05:38 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ejibond at 11-04-2010 06:05 AM (14 years ago) (m) u ursef re u going 2 serve God...bcos if truely u re serving God u wudnt ve seen al these...mind ur business
See as ur conscience dey pric you,i dey vry sure say na waiting u dey go church go do be dat,dats why e dey pain you die. but i go advice u to change. c ur mouth...if i con tel u say i no dey go church wetin u go con talk Then i go knw say na bcos u no get bf wey go splash moni on you to buy xpensive cloths. guy u just get am... hw u take no sef? shey u go fit assist? No! i no asist you cos i no get that kind moni you dey find and i no want be mugu to any woman. Posted: at 11-04-2010 06:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 11-04-2010 06:08 AM (14 years ago) (m) eji you well so ? i told you that me i no dey cook story , you neva trust me ?
If i tell you say i sick,you get drugs to cure me? Posted: at 11-04-2010 06:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 11-04-2010 09:08 AM (14 years ago) (m) for sure now Posted: at 11-04-2010 09:08 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ejibond at 11-04-2010 12:05 PM (14 years ago) (m) for sure now
U sure say no be expired drug you dey sell?..i go send nafdac officials to come raid ur chop for illegal drugs. Posted: at 11-04-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 11-04-2010 01:26 PM (14 years ago) (m) eji eji - eji the bond , so old man too dey affraid to take an expire drugs ? you no wan die ? trust me now , me no dey for that kind yeye things , now GOD as teaching me say HIM be holy now and HIM no dey take except holy Posted: at 11-04-2010 01:26 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ejibond at 11-04-2010 04:16 PM (14 years ago) (m) eji eji - eji the bond , so old man too dey affraid to take an expire drugs ? you no wan die ? trust me now , me no dey for that kind yeye things , now GOD as teaching me say HIM be holy now and HIM no dey take except holy
Ajanni,ajanni,ajanni the small boi,why i no go afraid? abi shey you fit drink acid and survive? anyway, e no easy to trust any body atall o! Posted: at 11-04-2010 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 11-04-2010 04:19 PM (14 years ago) (m) Acid na medicine too. Posted: at 11-04-2010 04:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 11-04-2010 07:41 PM (14 years ago) (f) u ursef re u going 2 serve God...bcos if truely u re serving God u wudnt ve seen al these...mind ur business
See as ur conscience dey pric you,i dey vry sure say na waiting u dey go church go do be dat,dats why e dey pain you die. but i go advice u to change. c ur mouth...if i con tel u say i no dey go church wetin u go con talk Then i go knw say na bcos u no get bf wey go splash moni on you to buy xpensive cloths. guy u just get am... hw u take no sef? shey u go fit assist? No! i no asist you cos i no get that kind moni you dey find and i no want be mugu to any woman. no man wen go talk say e no go fal mugu 4 woman...but no worry i no go ask g notin les dan 50000 every wkend...e no too 2 much na, abi wetin u think Posted: at 11-04-2010 07:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 11-04-2010 08:08 PM (14 years ago) (m) passing Posted: at 11-04-2010 08:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 11-04-2010 08:51 PM (14 years ago) (m) Any way na their market be that now!!! Posted: at 11-04-2010 08:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 11-04-2010 08:59 PM (14 years ago) (m) no be small thing. Posted: at 11-04-2010 08:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mba5 at 11-04-2010 09:04 PM (14 years ago) (m) No bi wetin person get i go display??? Posted: at 11-04-2010 09:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 11-04-2010 09:11 PM (14 years ago) (m) na true tailk be dat. na the only thing wey dem get so if dey no display am nobody go notice dem. Posted: at 11-04-2010 09:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 11-04-2010 10:27 PM (14 years ago) (m) .
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 11-04-2010 10:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 11-04-2010 10:35 PM (14 years ago) (m) but en no good to carry market come church ooo. Posted: at 11-04-2010 10:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 11-04-2010 11:38 PM (14 years ago) (m) eji eji - eji the bond , so old man too dey affraid to take an expire drugs ? you no wan die ? trust me now , me no dey for that kind yeye things , now GOD as teaching me say HIM be holy now and HIM no dey take except holy
Ajanni,ajanni,ajanni the small boi,why i no go afraid? abi shey you fit drink acid and survive? anyway, e no easy to trust any body atall o! ask my friend mba5 about me , e fill tell small about me ok ? Posted: at 11-04-2010 11:38 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 11-04-2010 11:41 PM (14 years ago) (m) No bi wetin person get i go display???
now i under stand the reasons why you begin dey go church Posted: at 11-04-2010 11:41 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kurupt419 at 12-04-2010 12:09 AM (14 years ago) (m) so una dey buy market for inside church? na waoo ajanni and mba5 i baww for u two. Posted: at 12-04-2010 12:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 12-04-2010 06:12 AM (14 years ago) (m) no , bows for mba5 only ooo , me i no dey kind thing ooo , me i be very very gentle man ooo , me i know feel talk too much self ooo --- ok ? Posted: at 12-04-2010 06:12 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |