BournIdentity at 28-09-2017 10:30 PM (6 years ago) (m)
Imagine all these bunch of chronic morons wey dey take dier melu eyes look this life come dey chop grass begin see dier presido as terrorist.., no wonder all of una dey write lyk pikin wey still dey nursery school,,.., papa and mama like una.. SHAME no dey una frog bodi ni??,,
Posted: at 28-09-2017 10:30 PM (6 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 28-09-2017 10:33 PM (6 years ago) (m)
When snail dey kill himself him go say him dey release water from him bodi to quench faya wey dey roast am.., make u ppl check una sef wella... d curse wey u ppl inherent 4rm una forefathers don turn all of una to imbeciles.., retarded FOOLS
Posted: at 28-09-2017 10:33 PM (6 years ago) | Addicted Hero
SO WHAT PRECISELY HAS THIS IDIOT ACHIEVED...? BUHARI NO EVEN SEE YOU... ATTENTION SEEKER...! HIM OTHER FELLOW KEYBOARD MUMU IPOB MEMBERS DEY THERE DEY CHEER... AWON ONIRANU....
Posted: at 29-09-2017 01:08 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Ask this refugee what passport he's carrying ! People r so stupid ,u hate the country but you are using her passport .Why not use toilet tissue or declare yourself a Biafran in the country u reside .Tell d immigration u have no passport and u stateless person .Animals in human skin
Spare me
Posted: at 29-09-2017 03:58 AM (6 years ago) | Gistmaniac