Photos Of President Buhari Smiling As He Presides Over the Weekly Federal Executive Council Meeting (Page 2)

Date: 04-10-2017 2:57 pm (6 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- BournIdentity at 5-10-2017 07:19 AM (6 years ago)
(m)
Quote from: fineboy77 on  4-10-2017 07:06 PM
what makes me laugh is that while some of us here takes Naijapals as an after work pastime,BournIdentity(born troway) takes this as a full time job and his salary is the 10K at the end of the month,na why him dey happy say rice wan fall back to 6K so that the ten cups of rice wey him dey manage for one month no go cost much. Troway bobo,abeg,go find work and be useful to the woman that suffered for nine months carrying you about,thats just about the fair thing to do
finemonkey77.., u don chop..?? If u fit chop wetin my dogs dey chop..,,, na testimony u go dey give all ur lyf., no worri if na #10,000 ur tif eyes dey luk for,, #500 no go bad if I stone ur mumu family with am make dem happy Grin Grin
Posted: at 5-10-2017 07:19 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-10-2017 07:20 AM (6 years ago)
(m)
@ proly.,, as e no bi Buhari sey na ur papa ba..??
Posted: at 5-10-2017 07:20 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ruthie at 5-10-2017 09:04 AM (6 years ago)
(f)
Quote from: Mykie010 on  4-10-2017 06:39 PM
Useless cloned man that they brought from Sudan to deceive yeye people like bournthroway identity and Ruthie
make e pain you wella....nothing you can do about it!
Posted: at 5-10-2017 09:04 AM (6 years ago) | Hero
Reply
- kixme at 11-10-2017 11:59 AM (6 years ago)
(m)
POSTER!! so in that you big head  1% of common sense no dey inside? is this a current picture and is it that your stupidity beclouds your sense of reasoning to say BUBU is smiling?... take your time there ooo
Posted: at 11-10-2017 11:59 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]