I WAN HEAR UNA OWN SIDE

Date: 12-04-2010 3:36 pm (15 years ago) | Author: raymond gentle
- at 12-04-2010 03:36 PM (15 years ago)
(m)
Where ALL d MONEY wen EFCC dey recover from those thievespoliticians and bank Mds, we only hear how much dem loot and how dem(efcc) use seize their properties,bt wat of d rest News,which pocket d money dey? or wetin dem use am do na wetin i no fit xplain.abeg my NP, i wan hear una own side Huh? Huh? Huh?

Posted: at 12-04-2010 03:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- luvbug at 12-04-2010 03:58 PM (15 years ago)
(m)
tell us where dem keepam
Posted: at 12-04-2010 03:58 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- enc4life at 12-04-2010 04:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: luvbug on 12-04-2010 03:58 PM
tell us where dem keepam





y u dey use Question take answer mi
Posted: at 12-04-2010 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- irule at 12-04-2010 07:38 PM (15 years ago)
(m)
ask Waziri

Posted: at 12-04-2010 07:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mba5 at 12-04-2010 09:22 PM (15 years ago)
(m)
Big snake don swallow small snake be that.
Posted: at 12-04-2010 09:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 12-04-2010 09:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Mba5 on 12-04-2010 09:22 PM
Big snake don swallow small snake be that.
[/qu





wat did u mean by dat
Posted: at 12-04-2010 09:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chik001 at 13-04-2010 09:55 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: enc4life on 12-04-2010 03:36 PM
Where ALL d MONEY wen EFCC dey recover from those thievespoliticians and bank Mds, we only hear how much dem loot and how dem(efcc) use seize their properties,bt wat of d rest News,which pocket d money dey? or wetin dem use am do na wetin i no fit xplain.abeg my NP, i wan hear una own side Huh? Huh? Huh?


Good question my brother; if for good make you post your question here:  http://www.efccnigeria.org/

Posted: at 13-04-2010 09:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mba5 at 13-04-2010 10:04 AM (15 years ago)
(m)
Na so now!!!
Posted: at 13-04-2010 10:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 13-04-2010 12:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: irule on 12-04-2010 07:38 PM
ask Waziri





waziri no gree pick my call
Posted: at 13-04-2010 12:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kison at 13-04-2016 04:46 PM (9 years ago)
(m)
NEXT TIME BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 13-04-2016 04:46 PM (9 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions