Posted: at | |
| |||||
all na d same thing, na bonga fish n yam dey take waka well. Reply
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 26-04-2010 11:13 AM Yam wen e don dawn...e don dawn NA THE COOKER TALK AN .
| |||||
no, na the yam talk am.... Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 06:21 PM no, na the yam talk am.... say e don ,ok talk true the yam don.
| |||||
how i wan take know... where money-man dey sef? make him come check whether the yam don done? Reply
| |||||
D YAM NEVER STILL DON Reply
| |||||
Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 06:27 PM D YAM NEVER STILL DON wait e remain small.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 06:25 PM how i wan take know... where money-man dey sef? make him come check whether the yam don done? To rewrite that NAIJA PHRASE for good English na him be una PROBLEM
| |||||
Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 06:27 PM D YAM NEVER STILL DON I can smell HUNGER in you for the YAM.
| |||||
fuc.k Reply
| |||||
' money u self translate am Reply
| |||||
money bikini, watin u day wat 4 way u never translate am, abi u want mak d yam 1st don Reply
| |||||
b4 u go translate am Reply
| |||||
Very Easy to translate in Good English...but it take me series of TRIALS before I arrived at the answer! ReplySo make Una TRY SMALL?
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 09:05 PM Very Easy to translate in Good English...but it take me series of TRIALS before I arrived at the answer! it shows dat u dont no it, one tips on hw 2 translate it, go and google it, well i tried it wat came out was "error! error!! error!!! money4bikin =-=122=/';;[..,,mlp[kfhjwjjdenbbgdggdl././'[[][i= common engusih uno fit translate . if na lie try am ur self So make Una TRY SMALL?
| |||||
yam dat has dawn has dawn Reply
| |||||
you try small...but wrong english TRY HARDER Reply
| |||||
Quote from: qunodinga on 28-04-2010 05:04 PM fuc.k YOU...YOU...and YOU
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-04-2010 06:36 PM me sef talk am.... dem dey talk about yam, you dey mention bonga fish... na sign of hunger. DEM WAN FORM PORAGE YAM
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)