i don get headace now, una no go kill wit laff oo
sorry   wetin be sorry? abegi, tell am congratulations joor.... Posted: at 27-04-2010 07:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
add12 at 27-04-2010 07:38 PM (15 years ago) (m) ok congratulations......... Posted: at 27-04-2010 07:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so, na we cause your headache abi?.
Sometimes! Posted: at 27-04-2010 08:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Kris my guy abeg O! nor wound me O!! Na blessyn talk am O!!! Posted: at 27-04-2010 08:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
my man braks how na? this poster dey craze wella
Oga Don I dey O! Nor mind blessyn wen head dey hot like Crazeman BULLET! Posted: at 27-04-2010 08:42 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
swagsb at 27-04-2010 09:51 PM (15 years ago) (f) @ mmee and nntoo 4 the yeye man Posted: at 27-04-2010 09:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
AKINBAMI at 28-04-2010 05:55 AM (15 years ago) (m) Oh na big wahalah o Posted: at 28-04-2010 05:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
@ mmee and nntoo 4 the yeye man
na wa for dis kin person....  her name na one kin one kin, even the language wey she dey speak sef... Posted: at 28-04-2010 09:55 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin dey happen...Oga Kris Good Morning! How are you and how was the night! Posted: at 28-04-2010 10:43 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bros mi, morning oo... i dey kampe and my nite waz gud. Posted: at 28-04-2010 11:48 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
MrDon at 28-04-2010 12:17 PM (15 years ago) (m) kkikikikikik Posted: at 28-04-2010 12:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U wan start again this morning Posted: at 28-04-2010 12:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
uploader at 28-04-2010 12:34 PM (15 years ago) (m) Problem don dey. Posted: at 28-04-2010 12:34 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na U sabi Posted: at 28-04-2010 12:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
MrDon at 28-04-2010 02:03 PM (15 years ago) (m) kukukukukuk Posted: at 28-04-2010 02:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh?... wetin be dat @ mr. don. Posted: at 28-04-2010 02:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
MrDon at 28-04-2010 02:26 PM (15 years ago) (m) na laf na? abi na crime to laf??? Posted: at 28-04-2010 02:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kukukukukuk, na him be laff?. Posted: at 28-04-2010 02:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
MrDon at 28-04-2010 04:15 PM (15 years ago) (m) yes na, see another kind sef kekekekekekekekekekek Posted: at 28-04-2010 04:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 28-04-2010 05:40 PM (15 years ago) (f) my man braks how na? this poster dey craze wella
Oga Don I dey O! Nor mind blessyn wen head dey hot like Crazeman BULLET! money 4 bikini, i hope say non b me u day talk 2 sha....... Posted: at 28-04-2010 05:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |