


not at all money-man....
we are just teasing eacj other... abi blesyn003?


Posted: at | |
Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 02:11 PM Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 01:37 PM Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 12:38 PM Quote from: moneyinbrakemi on 26-04-2010 07:24 PM Are you guys quarreling! ![]() ![]() ![]() not at all money-man.... we are just teasing eacj other... abi blesyn003? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MrDon on 27-04-2010 01:53 PM 1. it is too long apart from dis words e get n other words u day talk 2. Lot of spelling mistakes 3. it was posted b4 so this shit is utterly useless!!!!
| |||||
Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 05:42 PM Quote from: MrDon on 27-04-2010 02:18 PM my man braks how na? this poster dey craze wella since una don corrupt me 4 np, watin una find nai una go get oooooooooo![]() ![]() ![]() @mr. don: shey you don corrupt blessing ni?... ![]() you be fast guy ooo... now now wey she come, you don already corrupt am... ![]()
| |||||
Quote from: blesyn003 on 26-04-2010 06:46 PM Quote from: Kristiantus on 26-04-2010 06:40 PM na the reason why you quickly go change your profile pix abi?... see that one no go help you atall... ur head no correct sickolomenta
| |||||
Quote from: blesyn003 on 26-04-2010 06:52 PM addicted moron dat pic resemble ashanti, mugu this blesynonono3 needs to be flogged. ![]() ![]() ![]() she day use dirty language ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: add12 on 27-04-2010 06:19 PM Quote from: blesyn003 on 26-04-2010 06:52 PM addicted moron dat pic resemble ashanti, mugu this blesynonono3 needs to be flogged. ![]() ![]() ![]() she day use dirty language ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 06:20 PM Quote from: add12 on 27-04-2010 06:19 PM Quote from: blesyn003 on 26-04-2010 06:52 PM addicted moron dat pic resemble ashanti, mugu this blesynonono3 needs to be flogged. ![]() ![]() ![]() she day use dirty language ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Reply | |||||
madam, wait small now... Reply
| |||||
wait wait mystura. Reply
| |||||
ABEG MAKE I PASS JARE Reply
| |||||
@kris and add i beg i no fit stand insults ooh weda joke or play so i don waka Reply
| |||||
Quote from: Mistura on 27-04-2010 06:30 PM @kris and add i beg i no fit stand insults ooh weda joke or play so i don waka ok if 4 that waka sharp sharp
| |||||
Reply | |||||
Quote from: Mistura on 27-04-2010 06:30 PM @kris and add i beg i no fit stand insults ooh weda joke or play so i don waka aaahhaaa! madam, we no insult you now... ![]() okay, we wan insugar you.. madam tura tura... how our people for shawa shawa zone?. ![]()
| |||||
Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 06:27 PM ABEG MAKE I PASS JARE if you wan pass make you pass joor... you think say we go beg you sef?..
| |||||
leave am make she day go. Reply
| |||||
i don get headace now, una no go kill wit laff oo Reply
| |||||
so, na we cause your headache abi?. Reply
| |||||
Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 07:08 PM i don get headace now, una no go kill wit laff oo sorry ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech