ejibond at 13-05-2010 07:23 AM (14 years ago) (m) Y tek a dangerous substance lyk dat 2 skool  he indirectly av a hand in his frnd's death of curse yes bow Maybe his friend stole his gurlfrnd dat's why he decided to kill him. Posted: at 13-05-2010 07:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-05-2010 09:10 AM (14 years ago) (m) knots Posted: at 13-05-2010 09:10 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
fabmic at 13-05-2010 09:12 AM (14 years ago) (m) una still dey here? ha make i go pis i dey come Posted: at 13-05-2010 09:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-05-2010 09:29 AM (14 years ago) (m) come back boy , i buy am Posted: at 13-05-2010 09:29 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
angel-one at 13-05-2010 09:50 AM (14 years ago) (m) They shld go and die.dats their biz... Posted: at 13-05-2010 09:50 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fabmic at 13-05-2010 12:23 PM (14 years ago) (m) come back boy , i buy am
how much u go pay? Posted: at 13-05-2010 12:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 13-05-2010 12:27 PM (14 years ago) (m) make i pass abeg, i wan go pic Posted: at 13-05-2010 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 13-05-2010 12:30 PM (14 years ago) (m) .
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 13-05-2010 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-05-2010 12:33 PM (14 years ago) (m) i pay you in dollars in thousands if no smell at all Posted: at 13-05-2010 12:33 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
fabmic at 13-05-2010 02:34 PM (14 years ago) (m) if e scent like pef u go pay more o Posted: at 13-05-2010 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 13-05-2010 03:33 PM (14 years ago) (m) i get one pig at NP go feed am and come take your payment , even if its so rotten , as long as you get it feeds , derbi the mad man , i will paid you even in excess---------- ok ? Posted: at 13-05-2010 03:33 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
shaoyang at 13-05-2010 06:33 PM (14 years ago) (m) God knows if u r guilty or not bros but anyway i don't know what to say. check well if there has been some usettled issues in the past Posted: at 13-05-2010 06:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 13-05-2010 08:14 PM (14 years ago) (m) ajanni go sleep cos u no get money Posted: at 13-05-2010 08:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 14-05-2010 12:26 AM (14 years ago) (m) who tell you so  ? Posted: at 14-05-2010 12:26 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
fabmic at 14-05-2010 08:19 AM (14 years ago) (m) u wan know? ok o na God Posted: at 14-05-2010 08:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 14-05-2010 08:43 AM (14 years ago) (m) o boy . like you no dey serius sef , get the stupid pig feeded with your wast and get paid now now , em belle dey take toxic waste talk less of ordinary human waste ---- feed am , derbi the mad man and get your payments Posted: at 14-05-2010 08:43 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ejibond at 14-05-2010 08:48 AM (14 years ago) (m) Hmmmm! Posted: at 14-05-2010 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 14-05-2010 08:52 AM (14 years ago) (m) see u, u dey dey waste time till goodluck our VP come buyam Posted: at 14-05-2010 08:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 14-05-2010 08:54 AM (14 years ago) (m) ribadu nd donald duke done orda 4 more Posted: at 14-05-2010 08:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rasky47 at 14-05-2010 09:05 AM (14 years ago) (f) What is hidden is known to God. Posted: at 14-05-2010 09:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |