Posted: at | |
| |||||
I don't know O! Why I go miss u when you nor miss me? Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 7-05-2010 06:04 PM hey.... my people,mo ti de!...am going 2 mk dis straight,who amongst u missed me?...Besides:where is erikakpaan? WHEN DO U RETURN? I BEEN HEAR SEY U DEY DO UR NYSC 4 KIRIKIRI PRISON, U DON SERVE FINISH? THANK GOD OOO..................BUT I NO EVEN MISS U TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Yu no Give me Money, why l go miss yu? ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
BEGGER COMOT HERE, PERSON WEY JUST FLOW OUT FROM PRISON NA EM U WANT MAKE HE GIVE U MONEY, U BE POLICE? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
I tire o Reply
| |||||
Quote from: Mr-World on 7-05-2010 06:24 PM BEGGER COMOT HERE, PERSON WEY JUST FLOW OUT FROM PRISON NA EM U WANT MAKE HE GIVE U MONEY, U BE POLICE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na yu be the Police na, naim make yu know say yu put am for Prison before WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 7-05-2010 06:25 PM I tire o no be small thing o Quote from: Kennee on 7-05-2010 06:26 PM Quote from: Mr-World on 7-05-2010 06:24 PM BEGGER COMOT HERE, PERSON WEY JUST FLOW OUT FROM PRISON NA EM U WANT MAKE HE GIVE U MONEY, U BE POLICE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na yu be the Police na, naim make yu know say yu put am for Prison before Quote from: Kennee on 7-05-2010 06:26 PM Quote from: Mr-World on 7-05-2010 06:24 PM BEGGER COMOT HERE, PERSON WEY JUST FLOW OUT FROM PRISON NA EM U WANT MAKE HE GIVE U MONEY, U BE POLICE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na yu be the Police na, naim make yu know say yu put am for Prison before I SAW HIM THERE WHEN I WENT TO VISIT REV. KING TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Oh that Rev king wey dey don castrated in Kaduna prison, shebi na u'r uncle? ReplyLoving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
U DEY CRASE, NO BE THE ONE WEY I DEY TALK SEF........U NO GO KNOW AM ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
I know am...the one firing squad kill for KIRIKIRI...hahahaha Reply
| |||||
U NO KNOW AM ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 7-05-2010 06:04 PM hey.... my people,mo ti de!...am going 2 mk dis straight,who amongst u missed me?...Besides:where is erikakpaan? she's in my bedroom, why re u looking for her? ![]() ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
no be only miss na loss ReplyBelieve it or not I Rule
| |||||
![]() TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: irule on 7-05-2010 09:10 PM no be only miss na loss lol
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 7-05-2010 06:04 PM hey.... my people,mo ti de!...am going 2 mk dis straight,who amongst u missed me?...Besides:where is erikakpaan? hey babe! where have u been? ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: Kennee on 7-05-2010 06:16 PM Yu no Give me Money, why l go miss yu? so u wan collect money abi...wey my own? ![]() ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: Pires07 on 7-05-2010 07:36 PM Quote from: Priceless-jewel on 7-05-2010 06:04 PM hey.... my people,mo ti de!...am going 2 mk dis straight,who amongst u missed me?...Besides:where is erikakpaan? she's in my bedroom, why re u looking for her? ![]() lol....are u sure that was me? it may have been ur mistress diplo ![]() ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
u die? why i go miss u.yar adua die i no miss am so who u be? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)