Posted: at | |
| |||||
@ademola78 i dnt knw y u ar so borded, i mean no harm. i'll chnge 4rm 2morrow Reply
| |||||
Better be o, Reply
| |||||
LOL Reply
| |||||
What's funny sanya? Reply
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 10-05-2010 09:21 AM Quote from: lynnobi on 7-05-2010 07:20 PM take the two above me. ![]() Y you dey support nonsense,,,This one nor be joke o! This girl summon courage dey call una monkey...Una nor fit do am anything!
| |||||
Apology overlooked Reply
| |||||
Quote from: ademola78 on 10-05-2010 04:44 PM Apology overlooked Overlooked as in not accepted?
| |||||
Ok accepted, but know whose side to be next time Reply
| |||||
sure i will, thnx Reply
| |||||
Ahhhhhhhhhhh,@poster,e be like sey ya friend no get eye see sey u yaself be da monkey she wan see. Chei, (hiss) Reply
| |||||
My eyes cry for this Newbie(poster).Cos I dey imagine Replythe guy when e go nod well ask her hand for marriage,cos dem nor dey take JUJU dey serve JUJU... Come O na WOWO THIS girl WOWO so...Your mama Try well well_e nor easy o
| |||||
hehehehehehehehehehe Replychei ! Money no kill person o... hahahahaha
| |||||
Dis post 4ny small ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Ogbeni ! longest time, Reply
| |||||
My guy ADE, no blame me O...This girl dey wan make me vex. ReplyShe wan kill my spirit sote i nor fit do Brrriiiiiiiiiiiiiiiii AGAIN SEF!
| |||||
everybody sing dis song with me, 1 2 ready go! Replymoonkey baanaanaa, iyeee baanaanaa iyee
| |||||
@poster,u be serious monkey Reply
| |||||
@poster,u be serious monkey Reply
| |||||
Quote from: NAN-C on 11-05-2010 11:19 AM everybody sing dis song with me, 1 2 ready go! moonkey baanaanaa, iyeee baanaanaa iyee Ehen ! Na wetin u change into be dis? Eh sorry o... I've told u, use your hand select where you belong here.......
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)