chelsea were crowned champions after a masive goal scored in this 2009/10 premiership season,chelsea scored 8goal to frustrate man u alex ferguson poor wigan, i hope the goals were scored in the sprit of sportmanship.
Posted: at 9-05-2010 09:24 PM (15 years ago) | Newbie
blesyn003 at 9-05-2010 09:43 PM (15 years ago) (f)
Its a shame i dmt watch. Up chelsea.
Posted: at 9-05-2010 09:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
chrisfab at 10-05-2010 07:46 AM (14 years ago) (m)
chelsea fans dey crazy,dis league na una 4th premier league title una come dey make mouth,what about man u wey don carry d cup for 18th time and clubs wey don carry am many many times.MUGU
Posted: at 10-05-2010 07:46 AM (14 years ago) | Upcoming
I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
Posted: at 10-05-2010 07:24 PM (14 years ago) | Hero
cyril4christ at 10-05-2010 09:26 PM (14 years ago) (m)
Quote from: chrisfab on 10-05-2010 07:46 AM
chelsea fans dey crazy,dis league na una 4th premier league title una come dey make mouth,what about man u wey don carry d cup for 18th time and clubs wey don carry am many many times.MUGU
boy why body dey pain u like,if u like go drink acid CHELSEA IS THE ENGLISH CHAMPION....... CHELSEA 4LIFE CHELSEA 4EVER CHELSEA TILL I DIE..........ONE LOVE MY FELLOW BLUES......
Posted: at 10-05-2010 09:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
prince316 at 10-05-2010 10:31 PM (14 years ago) (m)
Quote from: vantheo on 10-05-2010 07:24 PM
I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league
lol so them go wait anoda 50yrs..... chelsea fans na ogogoro people, them no get level
Posted: at 10-05-2010 10:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
popo2009 at 10-05-2010 11:39 PM (14 years ago) (m)
Quote from: prince316 on 10-05-2010 10:31 PM
Quote from: vantheo on 10-05-2010 07:24 PM
I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league
lol so them go wait anoda 50yrs..... chelsea fans na ogogoro people, them no get level
lol If you like go and head some tree, Chelsea will continue to control the game from now onwards God Bless All My Blues Fans..............I salute you Guys
Posted: at 10-05-2010 11:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Vantheo please can you appear well so that i can feel your face ok how many times do your club won it and please which fans are i hope you are not from man u ha na wa guy easy broda
Posted: at 11-05-2010 12:28 AM (14 years ago) | Newbie
I just dey laugh una. Bcos una manage carry cup una no wan make ppl hear word. D funniest part be say na just chelsea 4th title in over 50yrs wen d likes of man u and liverpool av won 18 between them. Anyhow sha make una enjoy while it lasts bcos after this one una go wait another 50yrs before una go win another league
you are so dumb that it seems you dont know anything about english football
Liverpool has never won the English Premiership title
so why bother chelsea?
in addition to the Premiership, chelsea has broken man-u's record, Tottenham hotspurs's record and chelsea set a new record. So its something to celebrate about
Posted: at 11-05-2010 07:14 AM (14 years ago) | Newbie