My girl caught me in d act... (Page 3)

Date: 09-05-2010 10:10 pm (14 years ago) | Author: Oyiborhoro Festus
1 2 [3]
- sammie7050 at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago)
(m)
u know wetin u dey do,u just want do sharp sharp,parley yalk true we know all those tins na 2day
Posted: at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Festyman at 10-05-2010 09:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: yuvonne on 10-05-2010 04:34 PM
U b papa ashawo, na only 1 advance girl gv u don fall, mumu na set up d set u up, mayb d girl don notice say na weting u d do she cm use her room mate set u up, u cm fall mumu 4 her hand. who knws na weting u d do snce GOD don punish u naaa. if i b her i go end am sharp sharp. u b he goat. every female goat wey pass u go lk knw wetin d under am.
Posted: at 10-05-2010 09:16 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Pires07 at 10-05-2010 10:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Festyman on 10-05-2010 12:34 AM
Quote from: diplomatik on 10-05-2010 12:19 AM
yeye poster...is that what u do when any girl make advances at u..mchewwww
hey! I dey 1 problem already nor throw ur own advances i beg.
lol Grin

Posted: at 10-05-2010 10:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 10-05-2010 11:00 PM (14 years ago)
(f)
yeye.... Grin

Posted: at 10-05-2010 11:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 10-05-2010 11:06 PM (14 years ago)
(m)
Lucky dude

Posted: at 10-05-2010 11:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- angel-one at 10-05-2010 11:16 PM (14 years ago)
(m)
The truth is dat she will never trust u again lyk b4.so i advice u let her knw dat u truly luvs her b4 she leaves,and u shld start preparin 2 move 4ward.and don't fall 4 such tins easily next tym,by d way where is ur pride as a man?gudluck bro.
Posted: at 10-05-2010 11:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Festyman at 11-05-2010 01:23 PM (14 years ago)
(m)
how can i make her change her mind?
Posted: at 11-05-2010 01:23 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- remie at 11-05-2010 01:47 PM (14 years ago)
(f)
u just broke off from d rel wit ur silly act but goodluck all d same
Posted: at 11-05-2010 01:47 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- chrisfab at 6-06-2010 12:20 PM (13 years ago)
(m)
i dont have blame u cos its not ur fault,after all u are suffering frm libido
Posted: at 6-06-2010 12:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Librabilex at 6-06-2010 01:38 PM (13 years ago)
(m)
u disobey d 11th comanment,,,,thou shal not be caught...
Posted: at 6-06-2010 01:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cayico at 6-06-2010 01:43 PM (13 years ago)
(f)
you can do nothing
Posted: at 6-06-2010 01:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 6-06-2010 03:56 PM (13 years ago)
(m)
correct.

Posted: at 6-06-2010 03:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- oyindabty at 7-07-2010 03:26 PM (13 years ago)
(f)
just 4get her becos u don lost her 4 life takia and next time dnt be a victim.
Posted: at 7-07-2010 03:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- acaalliy at 7-07-2010 04:07 PM (13 years ago)
(m)
I beg dear all, leave story. Can all of you come out and swear say you no dey cheat ur girl or ur guy? na everywhere e dey guy. tell her it wasnt you she saw... i dey craze?
Posted: at 7-07-2010 04:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Akpan01 at 7-07-2010 04:08 PM (13 years ago)
(f)
me i no dey

Posted: at 7-07-2010 04:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- systemboy125 at 27-03-2012 01:31 PM (12 years ago)
(m)
talk to d grl tru her friend mayb she might still accpt u bt................. menh! my guy u no try atall
Posted: at 27-03-2012 01:31 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3]