My girl caught me in d act... (Page 2)

Date: 09-05-2010 10:10 pm (15 years ago) | Author: Oyiborhoro Festus
1 [2] 3
- donsino at 10-05-2010 10:45 AM (14 years ago)
(m)
If i be dat girl na straight red card i go give u yeye man....na ur type wey dey use microscopic eye look every gal wey wear mini skirt...ajo ife
Posted: at 10-05-2010 10:45 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- docreala at 10-05-2010 10:58 AM (14 years ago)
(m)
make una take am easy easy
Posted: at 10-05-2010 10:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prettyange at 10-05-2010 11:00 AM (14 years ago)
(f)
I hope she castrated u
Posted: at 10-05-2010 11:00 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- prettyange at 10-05-2010 11:00 AM (14 years ago)
(f)
I hope she castrated u
Posted: at 10-05-2010 11:00 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Thomax at 10-05-2010 11:02 AM (14 years ago)
(m)
two quick questions: hope u cum b4 u got caught & hope u wear protection? Grin... if u did both, thn notin do u. just go find another chic cos ur willy is too silly dey pilly any p**sy Grin Grin. certainly no forgiveness!
Posted: at 10-05-2010 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- docreala at 10-05-2010 11:05 AM (14 years ago)
(m)
na wahoooo mc rhymer nuffin do you

as for prettyange na so u vex reach?
Posted: at 10-05-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 10-05-2010 11:27 AM (14 years ago)
(m)
ntoko.. u no remember to lock door

Posted: at 10-05-2010 11:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Ceenod at 10-05-2010 11:32 AM (14 years ago)
(m)
nothn...move on man d deed has bn done nd rarely reversible

Posted: at 10-05-2010 11:32 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:33 AM (14 years ago)
(m)
hmmmm, i am coming to comment.......

Posted: at 10-05-2010 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 10-05-2010 11:35 AM (14 years ago)
(f)
where u day go
Posted: at 10-05-2010 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- docreala at 10-05-2010 11:39 AM (14 years ago)
(m)
e dey go where anoda one go happen
Posted: at 10-05-2010 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:40 AM (14 years ago)
(m)
I wan go see my native adviser.......

Posted: at 10-05-2010 11:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- docreala at 10-05-2010 11:45 AM (14 years ago)
(m)
till u come
Posted: at 10-05-2010 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 11:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: docreala on 10-05-2010 11:39 AM
e dey go where anoda one go happen



na you dey do that one?

Posted: at 10-05-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blesyn003 at 10-05-2010 11:56 AM (14 years ago)
(f)
huum ok go come
Posted: at 10-05-2010 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- docreala at 10-05-2010 12:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 10-05-2010 11:51 AM
Quote from: docreala on 10-05-2010 11:39 AM
e dey go where anoda one go happen



na you dey do that one?

Lol! just kiddin' man
Posted: at 10-05-2010 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 10-05-2010 12:02 PM (14 years ago)
(m)
Ok,

Posted: at 10-05-2010 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Juniorarchy at 10-05-2010 12:13 PM (14 years ago)
(m)
NA U'R OWN CUP OF TEA
Posted: at 10-05-2010 12:13 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- esonu at 10-05-2010 01:48 PM (14 years ago)
(m)
passing

Posted: at 10-05-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- yuvonne at 10-05-2010 04:34 PM (14 years ago)
(f)
U b papa ashawo, na only 1 advance girl gv u don fall, mumu na set up d set u up, mayb d girl don notice say na weting u d do she cm use her room mate set u up, u cm fall mumu 4 her hand. who knws na weting u d do snce GOD don punish u naaa. if i b her i go end am sharp sharp. u b he goat. every female goat wey pass u go lk knw wetin d under am.
Posted: at 10-05-2010 04:34 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions