419 is just a game like ukwa talk wey even pastors dey get themselves involve. why him no quote bible for dem where bible say touch not my annointed and do my prophet no harm? shebi una wey dey hurry to abandon the old time religion and join these funny later days churches, una don see? Posted: at 14-05-2010 12:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Chibarca at 14-05-2010 12:18 PM (14 years ago) (m) phyuk pastorss!!!! Posted: at 14-05-2010 12:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chinwebaby at 14-05-2010 12:34 PM (14 years ago) (f) How the pastor go behave like that now? Anyway, make im dance the song wey im don begin play already. After all, im no invite me when im dey enjoy the cool wadada. Posted: at 14-05-2010 12:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
yincus at 14-05-2010 12:37 PM (14 years ago) (m) i no dey blame the pastors when he say there is fire on the mountain what else? na to take cover remain Posted: at 14-05-2010 12:37 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Emmjay at 14-05-2010 12:51 PM (14 years ago) (f) Nawah oh pastor 2.. Posted: at 14-05-2010 12:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmm
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-05-2010 01:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kiven at 14-05-2010 01:22 PM (14 years ago) (m) ONLY GOD CAN JUDGE ALL MAN AT THE END Posted: at 14-05-2010 01:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyiis at 14-05-2010 01:24 PM (14 years ago) (f) thats true
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 14-05-2010 01:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 14-05-2010 01:28 PM (14 years ago) (f) terrible! Man of God , na today the thing start, e don tee.Anyway God dey. Posted: at 14-05-2010 01:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
spicygal08 at 14-05-2010 01:52 PM (14 years ago) (f) PASTOR ni?in dis kinda mess??? Posted: at 14-05-2010 01:52 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babyboy33 at 14-05-2010 01:57 PM (14 years ago) (m) pastor you no try at all why you no go cameroon go open another church you still go Ibadan wey no even far from lagos guy na wah too youoooooooo u never even sabi fraud you go begin practise am,
my bros u talk better talk even enter togo go open another one the pastor 4 look 4 good advieser but e want chop alone make him surfer alone too Posted: at 14-05-2010 01:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
pp1973pp at 14-05-2010 03:07 PM (14 years ago) (m) Pass me Posted: at 14-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Elmumeen at 14-05-2010 03:18 PM (14 years ago) (m) ...hhhhmmmm...waoh. If You like,you can Fly with a private jet to wherever not just flying or jumping over the fence of your damn church...LOL. I know the cops'll surely catch up with you & soonest too. ...Stupid ass hole like you...false pastor. ...others be ware ! ! ! E...l...m...u...m...e...e...n Posted: at 14-05-2010 03:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
prince316 at 14-05-2010 03:26 PM (14 years ago) (m) thou shall not judge
Go sleep, night don reach!!! Posted: at 14-05-2010 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joipita at 14-05-2010 04:17 PM (14 years ago) (f) chai! dis wold don end!
Yup I Said So! Posted: at 14-05-2010 04:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brainline at 14-05-2010 04:20 PM (14 years ago) (m) pastor's now aday few very very few of dem r pure...may God help us Posted: at 14-05-2010 04:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chogzie at 14-05-2010 04:23 PM (14 years ago) (m) Na wah oh Posted: at 14-05-2010 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
A3nokky at 14-05-2010 04:39 PM (14 years ago) (m) no more man of God o....na man of fraud and satanic brains remain..... Posted: at 14-05-2010 04:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
rippervan at 14-05-2010 08:02 PM (14 years ago) (m) most of the pastors in Nigeria are criminals......most of us will say "but they r men of God" ask ur self if God came down from heaven and told u this was his man... Posted: at 14-05-2010 08:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatu at 14-05-2010 08:44 PM (14 years ago) (f) most of the pastors in Nigeria are criminals......most of us will say "but they r men of God" ask ur self if God came down from heaven and told u this was his man...
Test each spirit. Posted: at 14-05-2010 08:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |