Lyrics To Simi's New Single "Ayo"

Date: 24-01-2019 4:28 am (6 years ago) | Author: Omawumi Metiele Shay
- at 24-01-2019 04:28 AM (6 years ago)
(f)
Lyrics To Simi's New Single "Ayo"

My blessing corner
Favor fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday

Everything when I touch
For this life, everything when I want
Shey na mansion oh, shey na Porsche oh
Na me get am oh , amin
If dem dey dirtin on my name
If bad belle call me, you bind them
My time don come oh
Ma o wa gba leyin me oh
: They won't take me from behind
Ire ohhhh
: Goodness ohh
Ayo mi de oh
: My joy ohh
Everyday oh
Showers of blessing rain on me

Shey na money wey you want oh
Abi o feran motor
: Abi you want motor (car)
Time e don come oh
Ayo wa gba leyin mi
: They won't take my joy
Happiness knocking, mo ley wa
Prosperity something
My blessing calling
Ayo wa gba leyin mi
: They won't take my joy

Asuriwa we gbo
Forever we go
Victory wey no dey finish
A ni temini oh
: It is for us oh
Loke loke, you no go run down
: Higher higher, you will not run down
No more tension, no wahala
Tori owa la wonle
Owo ti dey oh
: Money is here oh
Pounds and Dollars
Ayo ata la fi
Olowo nuwa be Adenuga if you believe oh

Amire oh
Ayo mide oh
Everyday oh
Showers of blessing rain on me

Read more at https://lyrixofafrica.com/lyrics/simi-ayo-lyrics-w-translation

Posted: at 24-01-2019 04:28 AM (6 years ago) | Newbie

Featured Discussions