Hey Mr world or word!! where d result?? i hear say na me take 1st from bottom, na true??
hahaha__Nor be only 1st from bottom na 1st from BEHIND__Lol Posted: at 1-06-2010 08:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 08:29 PM (14 years ago) (m) i can see
Wetin u dey see? Posted: at 1-06-2010 08:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 1-06-2010 08:31 PM (14 years ago) (m) i dey see una wey dey sell ballot papers Posted: at 1-06-2010 08:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 08:38 PM (14 years ago) (m) and me i dey see una wey dey steal my ballot box Posted: at 1-06-2010 08:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bismack at 1-06-2010 09:03 PM (14 years ago) (m) Irule,God punish ur ass! Na ur papa be DOG! (mad dog wey carry rabies) Posted: at 1-06-2010 09:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 10:10 PM (14 years ago) (m) Chai!! Posted: at 1-06-2010 10:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 1-06-2010 10:19 PM (14 years ago) (m) Reply |
Kennee at 1-06-2010 10:19 PM (14 years ago) (m) lol...una really get time
 My Dear yu need to see wetin l see, just Click "View results"
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 1-06-2010 10:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ceejay58 at 1-06-2010 10:35 PM (14 years ago) (m) hhmmm... passing again... Posted: at 1-06-2010 10:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 2-06-2010 12:35 AM (14 years ago) (m) Passing
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 2-06-2010 12:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 2-06-2010 12:50 AM (14 years ago) (m) oga abeg go back no just follow me 4 back ooo...... lol Posted: at 2-06-2010 12:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 2-06-2010 12:55 AM (14 years ago) (m) hmmmm!! Na you mess? Chie! This your fart fit kill mosquito. I don dey run back o!
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 2-06-2010 12:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 2-06-2010 01:06 AM (14 years ago) (m) Posted: at 2-06-2010 01:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 2-06-2010 03:17 AM (14 years ago) (m) Hmmmmm Posted: at 2-06-2010 03:17 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wu is irule and fabmic ?? and where are all these fake votes coming from, ? from fake profiles i guess. ?? Posted: at 2-06-2010 12:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akpan01 at 2-06-2010 12:34 PM (14 years ago) (f) whait ooo those ppl who r the highest vote i not even know dem sha..yawa
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 2-06-2010 12:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 2-06-2010 12:53 PM (14 years ago) (f) i dey see una wey dey sell ballot papers
More Vote!..............Less ballot boxes...........NO ballot paper. 'MLN PARTY' Posted: at 2-06-2010 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 2-06-2010 01:54 PM (14 years ago) (f)
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 2-06-2010 01:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 2-06-2010 05:36 PM (14 years ago) (m) hehehe. the Vote is finaly Over.. Who is the New Nigeria President ?
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 2-06-2010 05:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 2-06-2010 05:42 PM (14 years ago) (m) hahahahaha see campaign
Posted: at 2-06-2010 05:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |