Lyrics to Timaya and Burna Boy New Song "Pull Up"

Date: 08-02-2019 1:30 am (5 years ago) | Author: Omawumi Metiele Shay
- at 8-02-2019 01:30 AM (5 years ago)
(f)
Timaya Pull Up Lyrics ft Burna Boy

[Timaya]
When the girl dem pull up, give them that thing wey dey make them crase
Im that guy wey dey make them crase
Step in a the place say the girly dem crase

Im that guy wey dey burst their brain

Right now they realizing
Long time ago nobody know some boy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them eh

[Burna Boy]
Anything can happen when the girls dem come around
Them no send me before but you know they love me now
We dey give dem pepper, people say we don dey proud
Oya now, see me now. Anything is allowed

Read more at https://lyrixofafrica.com/lyrics/timaya-pull-up-lyrics-ft-burna-boy

Posted: at 8-02-2019 01:30 AM (5 years ago) | Newbie