Posted: at | |
| |||||
u no dey carry d bag abi?? Reply
| |||||
@poster, u no dey carry?.............. Reply
| |||||
hmmmmm na empty bag oooooo!! dem just dey use am form. if u see dem u go think say dem be big chick wey dey 4 campus but if ask dem their course, dem go tell u say na INTERNATIONAL RELATIONSHIP INSTEAD OF international r/tion ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
@ poster e concern you, y you wan know, if you know wetin you go take am do? Reply
| |||||
yes we agree say the bags big. @poster u u no dey carry bag... abi na jehovah witness own u dey carry?.. but some na dia make up and othere things dey inside... some na d things dem dey sell na im dey put inside.. me na my LAPPIE and my PONDS POWDER na im dey dey inside ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
In the bag is candies and condoms ReplyIncase of incasity I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
| |||||
Poor village girl....................its fashion Reply
| |||||
And you said you are a FEMALE?.......seems it is a MALE behind dat name! ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
qnnodinga thank u for your insult may GOD bless u. But learn how to reply people in a good manner please. Reply
| |||||
Quote from: faithaina on 20-05-2010 12:41 PM qnnodinga thank u for your insult may GOD bless u. But learn how to reply people in a good manner please. peace out............FAITHAINA. ![]() ![]()
| |||||
you peace out to Reply
| |||||
Quote from: nametalkam on 20-05-2010 12:25 PM In the bag is candies and condoms Incase of incasity ![]() ![]() ![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
he remain small, na travelling bags them go dey carry. ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
wemen big bags r 4 a good purpose. "like " for a maturity dressing, attraction, and beauty, nothing harmful is contain in their bags except those who have mission on daily bases. Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-05-2010 12:23 PM yes we agree say the bags big. @poster u u no dey carry bag... abi na jehovah witness own u dey carry?.. but some na dia make up and othere things dey inside... some na d things dem dey sell na im dey put inside.. me na my LAPPIE and my PONDS POWDER na im dey dey inside @Sophia can you be precise? other things ike what? cos some of these bags or equivalent to "one room", "some selfcontain", while "some are one bedroom flat"...
| |||||
Quote from: faithaina on 20-05-2010 10:02 AM This days the kind bag wey ladies they carry too big o,ladies waiting dey happen now i wonder the kind load wey then dey put for d bag o. Are you jealous?
| |||||
ladies carried bags bcoz of there makeup and some other properties like there baby clot h Reply
| |||||
ehen?its good na,powder,shoe,at times laptop evry every...nd it fits. Reply
| |||||
me like big bags oh... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot