Why do ladies carry big bags everywhere/ (Page 4)

Date: 20-05-2010 10:02 am (14 years ago) | Author: oluwaseyifaithaina
1 2 3 [4]
- moralemike07 at 21-09-2011 12:17 PM (13 years ago)
(m)
For easy swaping.
Posted: at 21-09-2011 12:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 21-09-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
For easy swaping.
Posted: at 21-09-2011 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kayseun at 21-09-2011 02:15 PM (13 years ago)
(m)
Check out d bag they carry, it contain all things think of when them go to a man house with their bag they can stay for months.
Posted: at 21-09-2011 02:15 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- destiwinny at 1-10-2011 05:48 PM (13 years ago)
(f)
Wetin Concern you
Posted: at 1-10-2011 05:48 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 2-10-2011 08:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on 13-09-2011 01:27 PM
me na Ghana must go i dey carry
ur own good o,i envy u,u fit carry human bein sef...........
Posted: at 2-10-2011 08:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Cbest at 6-10-2011 12:43 PM (13 years ago)
(f)
poster,y u no confront ur gf ask am y  she dey carry big bags, then anything she reply you dats d ans to ur question
Posted: at 6-10-2011 12:43 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 6-10-2011 03:05 PM (13 years ago)
(f)
do u fink its all girls dat carry bigbags chest?
Posted: at 6-10-2011 03:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- needluv at 30-03-2012 05:30 PM (13 years ago)
(m)
ok now
Posted: at 30-03-2012 05:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Ijeoma72 at 30-03-2012 09:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:30 AM
hmmmmm na empty bag oooooo!! dem just dey use am form. if u see dem u go think say dem be big chick wey dey 4 campus but if ask dem their course, dem go tell u say na INTERNATIONAL RELATIONSHIP INSTEAD OF international r/tion
Posted: at 30-03-2012 09:07 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 31-03-2012 09:21 AM (13 years ago)
(f)
No comment
Posted: at 31-03-2012 09:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Nagaret at 25-06-2019 01:26 PM (5 years ago)
(m)
http://www.fashionindustrynetwork.com yes
Posted: at 25-06-2019 01:26 PM (5 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions