Why do ladies carry big bags everywhere/

Date: 20-05-2010 10:02 am (13 years ago) | Author: oluwaseyifaithaina
[1] 2 3 4
- at 20-05-2010 10:02 AM (13 years ago)
(f)
This days the kind bag wey ladies they carry too big o,ladies waiting dey happen now i wonder the kind load wey then dey put for d bag o.

Posted: at 20-05-2010 10:02 AM (13 years ago) | Upcoming
- sanya01 at 20-05-2010 10:09 AM (13 years ago)
(m)
u no dey carry d bag abi??
Posted: at 20-05-2010 10:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skipo4u at 20-05-2010 11:17 AM (13 years ago)
(m)
@poster, u no dey carry?..............
Posted: at 20-05-2010 11:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 20-05-2010 11:30 AM (13 years ago)
(m)
hmmmmm na empty bag oooooo!! dem just dey use am form. if u see dem u go think say dem be big chick wey dey 4 campus but if ask dem their course, dem go tell u say na INTERNATIONAL RELATIONSHIP INSTEAD OF international r/tion

Posted: at 20-05-2010 11:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Agatex at 20-05-2010 11:54 AM (13 years ago)
(f)
@ poster e concern you, y you wan know, if you know wetin you go take am do?
Posted: at 20-05-2010 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 20-05-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
yes we agree say the bags big. @poster u u no dey carry bag... abi na jehovah witness own u dey carry?.. but some na dia make up and othere things dey inside... some na d things dem dey sell na im dey put inside.. me na my LAPPIE and my PONDS POWDER na im dey dey inside

Posted: at 20-05-2010 12:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nametalkam at 20-05-2010 12:25 PM (13 years ago)
(m)
In the bag is candies and condoms

Incase of incasity

Posted: at 20-05-2010 12:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 20-05-2010 12:30 PM (13 years ago)
(f)
Poor village girl....................its fashion
Posted: at 20-05-2010 12:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 20-05-2010 12:36 PM (13 years ago)
(f)
And you said you are a FEMALE?.......seems it is a MALE behind dat name!

Posted: at 20-05-2010 12:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- faithaina at 20-05-2010 12:41 PM (13 years ago)
(f)
qnnodinga thank u for your insult may GOD bless u. But learn how to reply people in a good manner please.
Posted: at 20-05-2010 12:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- qunodinga at 20-05-2010 01:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: faithaina on 20-05-2010 12:41 PM
qnnodinga thank u for your insult may GOD bless u. But learn how to reply people in a good manner please.

peace out............FAITHAINA. Roll Eyes Tongue
Posted: at 20-05-2010 01:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- faithaina at 20-05-2010 02:07 PM (13 years ago)
(f)
you peace out to
Posted: at 20-05-2010 02:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dirtykid at 20-05-2010 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nametalkam on 20-05-2010 12:25 PM
In the bag is candies and condoms

Incase of incasity


 Cheesy Grin Grin Grin

Posted: at 20-05-2010 02:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 20-05-2010 03:00 PM (13 years ago)
(m)
he remain small, na travelling bags them go dey carry.

Posted: at 20-05-2010 03:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- semionxabel at 20-05-2010 04:35 PM (13 years ago)
(f)
wemen big bags r 4 a good purpose. "like "  for a maturity dressing,  attraction, and beauty, nothing harmful is contain in their bags except those who have mission on daily bases.
Posted: at 20-05-2010 04:35 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Archi01 at 13-09-2011 10:42 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-05-2010 12:23 PM
yes we agree say the bags big. @poster u u no dey carry bag... abi na jehovah witness own u dey carry?.. but some na dia make up and othere things dey inside... some na d things dem dey sell na im dey put inside.. me na my LAPPIE and my PONDS POWDER na im dey dey inside

@Sophia can you be precise? other things ike what? cos some of these bags or equivalent to "one room", "some selfcontain", while "some are one bedroom flat"...
Posted: at 13-09-2011 10:42 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- adams933 at 13-09-2011 11:04 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: faithaina on 20-05-2010 10:02 AM
This days the kind bag wey ladies they carry too big o,ladies waiting dey happen now i wonder the kind load wey then dey put for d bag o.

Are you jealous?
Posted: at 13-09-2011 11:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yusufwasiu at 13-09-2011 12:27 PM (12 years ago)
(m)
ladies carried bags bcoz of there makeup and some other properties like there baby clot h
Posted: at 13-09-2011 12:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 13-09-2011 12:49 PM (12 years ago)
(f)
ehen?its good na,powder,shoe,at times laptop evry every...nd it fits.
Posted: at 13-09-2011 12:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jukkiebukwes at 13-09-2011 12:51 PM (12 years ago)
(f)
me like big bags oh...
Posted: at 13-09-2011 12:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4