callwall at 24-05-2010 04:47 PM (14 years ago) (m) I DON DIEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE!!! And I still dey here!! Make I begin to dey sing too o, maybe I go turn my name to KOKOFATHER!!! Keep it up and real my guy Posted: at 24-05-2010 04:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
odiono at 24-05-2010 05:13 PM (14 years ago) (m) na GOD do for am! Posted: at 24-05-2010 05:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mystangel at 24-05-2010 06:46 PM (14 years ago) (f) gud
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am Posted: at 24-05-2010 06:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i dey listen
Time will tell Posted: at 24-05-2010 07:41 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
akinmoyo at 25-05-2010 06:07 AM (14 years ago) (m) wat of my guy 9ice BABA?Dbanj u are D BOMB i like ur style,logo keep it on Posted: at 25-05-2010 06:07 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bejeria101 at 25-05-2010 09:44 AM (14 years ago) (m) timaya dey drive camry now give small chance no be so people wey never get the money dey holla abeg free timaya lool!! Posted: at 25-05-2010 09:44 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
molake at 25-05-2010 11:08 AM (14 years ago) (f) igwe osi na wata buru ogaraya 1...u r 2much Posted: at 25-05-2010 11:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
what they d'banj does not make any sense coz if he knows that he deserves it, when Kelly handsome sang abusively about them why can't he reply him. i have been waiting for the reply since i heard the music. Although he has tried because he are one of the richest singers in Nigeria. i hail you my brother, KEEP IT UP Posted: at 25-05-2010 12:05 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
RomaRoland at 25-05-2010 04:07 PM (14 years ago) (f) koko is tight ,another man is tuface ..he use to sell most of his shows wich u dont kno
True talk.........HE'S D ONLY NAIJA ARTIST I KNW WHO HAS DONE A DUET WITH R. Kelly nd Bennie man.......and is currently doin another duet with Mary J Blige............buh D'banj is the main guy sha Posted: at 25-05-2010 04:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
carry go Posted: at 25-05-2010 04:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
st_wolex at 26-05-2010 05:42 PM (14 years ago) (m) sure guy. more money nothin do u jst dey collect evry Posted: at 26-05-2010 05:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kaycee1989 at 27-05-2010 07:23 AM (14 years ago) (m) jst passed Posted: at 27-05-2010 07:23 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
olame4 at 27-05-2010 12:56 PM (14 years ago) (m) na u sabi Posted: at 27-05-2010 12:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esoo at 27-05-2010 11:55 PM (14 years ago) (m) Thank God......he finaly made it Posted: at 27-05-2010 11:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
just2sexy at 28-05-2010 12:29 AM (14 years ago) (m) him own good
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 28-05-2010 12:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tawan at 28-05-2010 09:59 AM (14 years ago) (m) That' nice.. keep it on. Posted: at 28-05-2010 09:59 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gplove2 at 28-05-2010 02:36 PM (14 years ago) (m) D'Banj i love you so much...keep doing the work that GOD has put in you,so Naija people go dey go craze always in your show... Posted: at 28-05-2010 02:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
light at 28-05-2010 04:03 PM (14 years ago) (f) hummmmmmmmmmmmmm, that's great. Posted: at 28-05-2010 04:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wunzie at 28-05-2010 11:41 PM (14 years ago) (f) Congrat! me i dey wait anxiously for kokomansion 2010!
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 28-05-2010 11:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 29-05-2010 01:38 AM (14 years ago) (m) D'Banj i love you so much...keep doing the work that GOD has put in you,so Naija people go dey go craze always in your show...
ah aaaaaaah bros this kind love you ssure say nobi that kind thing? Posted: at 29-05-2010 01:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |