JUST CHECK THIS OUR BROTHER AND TELL ME IF YOU WILL LIKE TO KEEP APLYING THAT BLEACHING CREAM IN YOU LIVING ROOM, BUT INCASE YOU DONT WANT TO STOP BECAUSE YOU BELIEVE THAT YOUR CREAM IS NOT ALL THAT POWERFUL TO TURN YOU TO OYIBO PAPER, THEN I ADICE YOU TO BUY AN UNBRELLER FOR YOUR SELF FOR TIME IS COMING WHEN YOU WILL NOT BE ABLE TO GO UNDER THE SUN, IF YOU ASK ME I WILL SAY IT'S BETTER FOR YOU LET YOUR ORIGINAL SKIN COLOR TO FLOW ALONGSIDE WITH YOUR NATURAL AFRICAN BEAUTY DAN TRYING TO BE LIKE OYIBO, COZ IT WILL NOT ADD ANYTHING TO YOU BEAUTY RATHER IT WILL MINUS FROM IT PLS MY PEOPLE HELP YOUR SELFS OUT
(MAKE UNA REMEMBER SAY NA SMALL SMALL MONKY DEY TURN TO CHIMPANZEE)
Posted: at 23-05-2010 07:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Savelife4real at 24-05-2010 12:20 AM (14 years ago) (m)
abeg, i no fit shout.
A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing.
Posted: at 24-05-2010 12:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
ronaldson at 28-05-2010 02:41 PM (14 years ago) (m)
Ndjoe e good as u dey tell all of dem people way no dey proud of there co-lour to me i think na insecurity and the mentality say oyibo colour better pass our own.
Even the oyibo dey jealous our colour.
i think is time we start to appreciate the way we look becus thats the only way we can proudly stand up for our self's.
Posted: at 28-05-2010 02:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Ndjoe e good as u dey tell all of dem people way no dey proud of there co-lour to me i think na insecurity and the mentality say oyibo colour better pass our own.
Even the oyibo dey jealous our colour.
i think is time we start to appreciate the way we look becus thats the only way we can proudly stand up for our self's.
my guy michel own suppose be lesson to all blacks
Posted: at 28-05-2010 09:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac