prince316 at 1-06-2010 09:42 AM (14 years ago) (m) abeegy,nigerian men dont propose,after u guys ave dated a while they just say oya lets go see ur parents
ahahahah u talk true... for now na nigerian girls dey ask u come when u wan go see my parents Posted: at 1-06-2010 09:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bestgift at 1-06-2010 09:57 AM (14 years ago) (f) abeegy,nigerian men dont propose,after u guys ave dated a while they just say oya lets go see ur parents
ahahahah u talk true... for now na nigerian girls dey ask u come when u wan go see my parents na u sabi Posted: at 1-06-2010 09:57 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
teeco at 1-06-2010 09:59 AM (14 years ago) (m)
Posted: at 1-06-2010 09:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
edijana394 at 1-06-2010 01:23 PM (14 years ago) (f) hmmmmmm, na every thing people go post make we commt, oya make u na dey talk, nonsense. Posted: at 1-06-2010 01:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Eucharia at 1-06-2010 01:49 PM (14 years ago) (f) hiya, my sister na true u talk ooooo let them talk dey go . abeg dress make i pass i wear high hill shoe Posted: at 1-06-2010 01:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beauti4 at 1-06-2010 02:14 PM (14 years ago) (f) i love it. Its so natura! Posted: at 1-06-2010 02:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
anonymous2 at 1-06-2010 02:39 PM (14 years ago) (f) hmmmm....preposition or proposition
Dnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k Posted: at 1-06-2010 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ify4life at 1-06-2010 03:29 PM (14 years ago) (f) no ideal
ify lovly girl is her. Posted: at 1-06-2010 03:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lili at 1-06-2010 04:56 PM (14 years ago) (f) you all are all liars.so none of u could boldly admit that they dated their husbands for 12years with all the chopinson involved but he refused to propose not untill she went to a white garment church for spiritual bath and enough cain(whiping)before he proposed.see all una mouths.do we look like babies to u?Abeg i Posted: at 1-06-2010 04:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wunzie at 1-06-2010 08:46 PM (14 years ago) (f) Wunzie why do u want a deeperlife brother?
I dey look for a good christian broda wey go give me less wahala Please, make you help me speak to your woman......i promise to change my ways and be more submissive too
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 1-06-2010 08:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bismack at 1-06-2010 09:13 PM (14 years ago) (m) Ok,i'll do just dat! But make sure u get ready 2 quit putting on jewelry & get ready 2 tie a turban round ur head & a flowing long gown. Posted: at 1-06-2010 09:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abdull39 at 1-06-2010 09:13 PM (14 years ago) (m) U no get work. Posted: at 1-06-2010 09:13 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wunzie at 1-06-2010 09:21 PM (14 years ago) (f) Ok,i'll do just dat! But make sure u get ready 2 quit putting on jewelry & get ready 2 tie a turban round ur head & a flowing long gown.
i have to see the broda first, then i'll decide whether he is worth the trouble
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 1-06-2010 09:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 1-06-2010 09:23 PM (14 years ago) (m) Ana kain deciding anan. Beri n' wuche Posted: at 1-06-2010 09:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 1-06-2010 09:24 PM (14 years ago) (m) I wan make he take me go Harrods.......after spending 10 hours in there (shopping) make hin propose I thot our Nigerian ladies have all grown out of this life, lets stop using hardship as an excuse... Our girls should stop actin cheap so i think so i think Posted: at 1-06-2010 09:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wunzie at 1-06-2010 09:30 PM (14 years ago) (f) I wan make he take me go Harrods.......after spending 10 hours in there (shopping) make hin propose I thot our Nigerian ladies have all grown out of this life, lets stop using hardship as an excuse... Our girls should stop actin cheap so i think so i think Hey bro, you are entitled to your opinion and i respect you for that
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 1-06-2010 09:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 09:37 PM (14 years ago) (m) Interesting! but shey na only man go dey propose to woman? Posted: at 1-06-2010 09:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 09:38 PM (14 years ago) (m) Interesting! but shey na only man go dey propose to woman? Posted: at 1-06-2010 09:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 1-06-2010 09:38 PM (14 years ago) (m) Interesting! but shey na only man go dey propose to woman? Posted: at 1-06-2010 09:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 2-06-2010 12:36 AM (14 years ago) (m) hhmmm... men still dey propose to women this days? i think say women don take over that one, cos na them thing dey hungry pass na. Posted: at 2-06-2010 12:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |