Posted: at | |
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:54 PM @ rezimero wetin na...why u dey misbehave my misbehaviour na your best behaviour
| |||||
Shwre! Back to the sender Reply
| |||||
you dey send am give yourself? Reply
| |||||
Ur brain is wet with meaningless questions Reply
| |||||
your own wey dry, wetin yu take am do? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 11-11-2008 07:52 PM that na your meat, but na we poison guy i meant Khadija made me laugh.. Abi u no see quote.. Go learn how to use this site
| |||||
make una talk ona own joks before ona begine criticise another person own Reply[attachment deleted by admin]
| |||||
Quote from: Franchise on 12-11-2008 12:53 PM Quote from: rezimero on 11-11-2008 07:52 PM that na your meat, but na we poison guy i meant Khadija made me laugh.. Abi u no see quote.. Go learn how to use this site![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@REZIMERO....Damn...U don mess Reply![]()
| |||||
Khadija dt was so harsh, u should commend her rather than this. watch it gal. lol Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 08:14 PM @REZIMERO....Damn...U don mess e dey smell? ![]()
| |||||
Phuuuuummm... Reply
| |||||
dnt know wot u guys r talkin abt i smiled even laughed a lil Reply***hac******hac******hac***
| |||||
Quote from: hacangel26 on 14-11-2008 05:08 PM dnt know wot u guys r talkin abt i smiled even laughed a lil thank you!
| |||||
Quote from: khadijah on 22-09-2008 03:58 PM i didnt even smile not to talk of laughing... abi my sister. she wen talk say if person joke no get NAFDAC no make the person no rite her own no get manufacture date talk less of expireing date so tell me were the joke wan for see NAFDAC num this joke they give person strok my dog don get strok becos of the joke. the joke you rote is invalid try again later
| |||||
make una take am easy oh. no be quarrel na Reply![]()
| |||||
Quote from: amici on 14-11-2008 05:50 PM Quote from: khadijah on 22-09-2008 03:58 PM i didnt even smile not to talk of laughing... abi my sister. she wen talk say if person joke no get NAFDAC no make the person no rite her own no get manufacture date talk less of expireing date so tell me were the joke wan for see NAFDAC num this joke they give person strok my dog don get strok becos of the joke. the joke you rote is invalid try again laterhen hen...na dat one i no wan hear...shey dog dey ununderstand Joke? Ok na..go trat your dog
| |||||
grin! grin!! grin!!! REPENT!!! Reply
| |||||
why na? I dey fall your hand Reply![]()
| |||||
Quote from: khadijah on 22-09-2008 03:58 PM i didnt even smile not to talk of laughing... this shit joke toooooooo dry.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot