
Posted: at | |
![]()
| |||||
| |||||
Quote from: trea on 14-11-2008 10:17 PM na only bad belle people full here.abeg its funny.dem gurls dnt like it bcos thier fellow gurl posted it,if na guy now.....babes pity una selves. I feel for you Jare...but go rest...we don hear...we go announce for you...ur face looks..gorgeous ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 10:22 PM Quote from: trea on 14-11-2008 10:17 PM na only bad belle people full here.abeg its funny.dem gurls dnt like it bcos thier fellow gurl posted it,if na guy now.....babes pity una selves. I feel for you Jare...but go rest...we don hear...we go announce for you...ur face looks..gorgeous ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 08:32 PM Quote from: amici on 14-11-2008 05:50 PM Quote from: khadijah on 22-09-2008 03:58 PM i didnt even smile not to talk of laughing... abi my sister. she wen talk say if person joke no get NAFDAC no make the person no rite her own no get manufacture date talk less of expireing date so tell me were the joke wan for see NAFDAC num this joke they give person strok my dog don get strok becos of the joke. the joke you rote is invalid try again laterhen hen...na dat one i no wan hear...shey dog dey ununderstand Joke? Ok na..go trat your dog
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 10:22 PM Quote from: trea on 14-11-2008 10:17 PM na only bad belle people full here.abeg its funny.dem gurls dnt like it bcos thier fellow gurl posted it,if na guy now.....babes pity una selves. I feel for you Jare...but go rest...we don hear...we go announce for you...ur face looks..gorgeous ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
aaahhhhhh rezimero why na!!! Replyamici...take ur time i trip for all gals including most beautiful babes like you
| |||||
abeg ooooooooooooooh no let them hear am Reply
| |||||
@amici...make dem no hear say u beautiful? abi u be wowo gal Reply![]()
| |||||
i just dey ok Reply
| |||||
very wack Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 15-11-2008 10:23 PM @amici...make dem no hear say u beautiful? abi u be wowo gal toasting not allowed, otherwise you shall be evicted. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dis joke wey una dey cast don become top joke ooh.... check out the replies...u too much OMO babe...gimme more jare... nafin spoil... Reply![]()
| |||||
no so e dey be na. stone wey dem reject... abeg make una help me complete am Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
abi the babe market dey move that is to show hw much effort was put on the market. Reply
| |||||
if for smile but unfortunately i be dey chop wen i read am Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 16-11-2008 02:11 PM Quote from: grin_genius4lif on 15-11-2008 10:23 PM @amici...make dem no hear say u beautiful? abi u be wowo gal toasting not allowed, otherwise you shall be evicted. ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: presdom2000 on 16-11-2008 09:29 PM if for smile but unfortunately i be dey chop wen i read am LOL ![]() ![]()
| |||||
Just look at dream killers. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: love_omotola on 22-09-2008 02:23 PM Two Mumu friends (Chuks and Taye) were going to church one sunday. one their way, they crossed a 'SHIT (faeces/ Igbe/Nshi)' on the ground. Please read there conversation: Chuks: O boy! you sure sey no be shit be that? Taye: No be shit, How Person go take shit for middle of road? after much argument, they went closer to confirm. Chuks: I no tell you? this na shit Taye: how you take know? shit suppose to smell, Na Egusi soup wa person drop. Chuks: OK! make we know now. Taye: Oya! they both dipped one of their fingers and tasted it. Taye: Guy! Na shit O! (after tasting) Chuks: I No tell you? (after tasting) they both rejoiced and shouted Chucks: Thank God say we no match am Taye: Thank God O! We for carry shit enter inside church. Legworkers you can send in your jokes as well. NB: If your joke no get NAFDAC NO., no send am O! [/quote You really tried lol.....keep it up.........you can still compose more funny jokes.........never mind khadijat
| |||||
@amaikama and dola_manuel these people you call dream killer are addicted to jokes and they know what they need to make them laugh...Its ok if it makes u laugh but forget dream killer stuff..we all having fun Reply![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)