Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church (Page 3)

Date: 01-06-2010 7:43 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6 7
- esonu at 2-06-2010 08:47 AM (13 years ago)
(m)
good

Posted: at 2-06-2010 08:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 2-06-2010 09:01 AM (13 years ago)
(f)
alright then

Posted: at 2-06-2010 09:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 2-06-2010 09:13 AM (13 years ago)
(m)
B4 nko them dey carry am enter Church?

Posted: at 2-06-2010 09:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sesgylove at 2-06-2010 10:00 AM (13 years ago)
(f)
good ideal and i suport this. thanks jare my mentor
Posted: at 2-06-2010 10:00 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ejibond at 2-06-2010 10:05 AM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 2-06-2010 10:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 2-06-2010 10:08 AM (13 years ago)
(f)
God does not look at wat u wear but ur hrt.. if u wear mini skirt say u wan go seduce pastor .. na u no... me i go wear wetin i no say dey decent go my   church.... that is reedeem for u.. and for the reedeemers... wearing for church and not wearing for church makes no diff.... after all na those ppl wey dey tie ear wear cloth wey be AZIZA go church , na dem do pass, na dem dey even carry belle anyhow sef.. i don talk my own .. if una like make una chop me...   passing joor

Posted: at 2-06-2010 10:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 2-06-2010 10:13 AM (13 years ago)
(m)
reading

Posted: at 2-06-2010 10:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Bismack at 2-06-2010 10:29 AM (13 years ago)
(m)
Even some dey wear low waist inside church,during offering time,dem go dey catwalk as if church na fashion show.
Posted: at 2-06-2010 10:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- famous5 at 2-06-2010 10:57 AM (13 years ago)
(m)
so u dey follow me see am
Posted: at 2-06-2010 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrisfab at 2-06-2010 11:10 AM (13 years ago)
(m)
all these new generation churches,i like what d pastor did
Posted: at 2-06-2010 11:10 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bhl72 at 2-06-2010 11:28 AM (13 years ago)
(m)
too good
Posted: at 2-06-2010 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 2-06-2010 11:41 AM (13 years ago)
(m)
good idea from Baba
Posted: at 2-06-2010 11:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- myword5050 at 2-06-2010 11:43 AM (13 years ago)
(f)
what about he's churches in london is it same rules that applys to them no TROUSERS, FOR WINTER TIME
COAL GO FINSH ALL UNA LEGS OOOOO .
Posted: at 2-06-2010 11:43 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- hansgans at 2-06-2010 11:51 AM (13 years ago)
(m)
where is it writen in the bible that no Mini-Skirt, should be put to chuch
hypocrite precher man
Posted: at 2-06-2010 11:51 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 2-06-2010 11:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  2-06-2010 09:13 AM
B4 nko them dey carry am enter Church?

Posted: at 2-06-2010 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 2-06-2010 12:20 PM (13 years ago)
(f)
dem dey even wear trouser for redeem church sef... all ur members go run finish...abeg make i pass...

Posted: at 2-06-2010 12:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ify4life at 2-06-2010 12:37 PM (13 years ago)
(f)
 Tongue Lips Sealed

Posted: at 2-06-2010 12:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Dupsyexotic at 2-06-2010 12:41 PM (13 years ago)
(f)
good development,  it must start from somewhere.
Posted: at 2-06-2010 12:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- moneyinbrakemi at 2-06-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Temptation too much these days sef__If he ban all this illegal dressing I support am too.
All this temting tantalizing babes go dress half naked enter Church;dey confuse pastor sight/head
make a WHOLE pastor dey MISHAP for CHURCH---Later dem go say pastor nor sabi preach
Posted: at 2-06-2010 12:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- samuelwilly at 2-06-2010 01:08 PM (13 years ago)
(m)
It's high time they stopped this fashion, youth and and all dat. if they can't abide by what G.O. said den make dem pitch dere tent elsewhere now. We don't rot in the churches again all in d name of fashion Angry
Posted: at 2-06-2010 01:08 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7