Ladies fight (Page 4)

Date: 07-06-2010 11:22 am (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 3 [4]
- ejibond at 22-06-2010 05:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  7-06-2010 11:22 AM
Can someone pls tell me the reason
why anytime ladies are fighting,
their first target is always to tear
each other's cloths, bras etc not slaps and blows?

pls i want to know.
My broda na wa 4 u oooh!! Why u dey ask like say u no knw say women greatest treasure na dere private part especially d wan wey dey under..if dem succeed to tear off n expose dere female opponent tin to d public,d opponent go lose her treasure 4 life n she go dey restless 4life or may even commit sucide..thats why dem dey remove head tie to tight dere cloth if dem wan fight.
Posted: at 22-06-2010 05:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 22-06-2010 10:14 PM (13 years ago)
(m)
hmmmm, maybe na for you to commit....em....em.....

Posted: at 22-06-2010 10:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 23-06-2010 12:01 AM (13 years ago)
(m)
em what?
Posted: at 23-06-2010 12:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bismack at 23-06-2010 12:07 AM (13 years ago)
(m)
They roll dia eyeballs 100 times when fighting,like angry vipers.
Posted: at 23-06-2010 12:07 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- oguejiofor at 24-06-2010 09:26 AM (13 years ago)
(m)
If i can be on d fight scene 4 lyk seven times, den i can answer waco dat ques.
Posted: at 24-06-2010 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lekanlomo at 10-01-2012 04:14 PM (12 years ago)
(m)
Na them sabi...mst of thier fight na wot yoruba  call "EKE FIGHT"
Posted: at 10-01-2012 04:14 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- lepabecky at 22-08-2012 10:58 AM (11 years ago)
(f)
I CANT FIGHT COS OF A GUY NEVER
Posted: at 22-08-2012 10:58 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4]