EMPRESS NJAMAH IS A THIEF---TIMAYA ACCUSES EX. LOVER (Page 9)

Date: 10-06-2010 7:46 am (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 6 7 8 [9]
- sheunie at 7-06-2011 08:18 PM (13 years ago)
(m)
if truly Timaya did dis,im 4cup.im supose be big boy now...well,in don talk am say im sell in mama plaintain,so,hustler no dey joke wit in cash
Posted: at 7-06-2011 08:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sheunie at 7-06-2011 08:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: edijana394 on 11-06-2010 04:40 PM
TIMAYA U FALL ME HAND SAY NA THIS URGLY GIRL U DEY FOLLOW,EVEN ME THAT AM NOT A CELEBRATY I FINE PASS AM, ABEG SAVE UR RESPECT WHEN I GET FOR U MAKE U FASHI DAT GIRL. GET URSELF ANOTHER CAR. BUT AS SHE NO WANT U AGAIN, SHE SURPOSE TO RETURN UR CAR. BROS ABEG LEAVE AM OK.

dont mind TIMAYA,he was suposed to come to u for marriage.Hope d vacancy is still dia for him
Posted: at 7-06-2011 08:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 13-06-2011 07:32 PM (13 years ago)
(m)
Timaya should grow up.... Huh? Huh? Huh?

Posted: at 13-06-2011 07:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- PHINO at 16-06-2011 02:22 AM (13 years ago)
(m)
I NO DEY LIKE TO READ THIS KIN STORY,WETIN BE THIS ONE NA?
WETIN MAKE TIMAYA GIVE WOMAN MONEY MAKE SHE BUY CAR FOR AM?HE NO KNOW WHERE BEG-ER DEY WEY PLENTY CAR DEY FOR SALE?
Posted: at 16-06-2011 02:22 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- edwinchizi at 19-07-2011 11:12 PM (13 years ago)
(m)
someone has an xter problem here
Posted: at 19-07-2011 11:12 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 27-07-2011 08:09 PM (13 years ago)
(f)
really?
Posted: at 27-07-2011 08:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- profuture3 at 29-07-2011 06:27 PM (13 years ago)
(m)
timaya don phyuk up.see the ugly girl wey him dey flex with.in fact,timaya head no correct
Posted: at 29-07-2011 06:27 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 29-07-2011 07:07 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 29-07-2011 07:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 05:17 PM (12 years ago)
(m)
i see ..
Posted: at 11-06-2012 05:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 11-06-2012 05:18 PM (12 years ago)
(m)
i see ..
Posted: at 11-06-2012 05:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- greathome983 at 29-04-2013 03:01 PM (12 years ago)
(m)
timaya self wetin u dey do with black dirty girl for God sake,,dat klepto my brother timaya she go don steal your money finish
Posted: at 29-04-2013 03:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rococo606 at 23-11-2013 03:53 AM (11 years ago)
(m)
The 2 no fine, dem be birds of the same feather, but timaya na wa for you o, all the time you dey on top her you no know say na thief, na when you don suck her orange finish you know say na thief,
Posted: at 23-11-2013 03:53 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 6 7 8 [9]

Featured Discussions