eaglesgift at 17-06-2010 07:32 PM (14 years ago) (f) how can they want 2 start what they cant finish. Posted: at 17-06-2010 07:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 17-06-2010 08:11 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 17-06-2010 08:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nah wa for naija oooooo. may only gud save us. Posted: at 17-06-2010 08:37 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Evalastin at 17-06-2010 09:15 PM (14 years ago) (m) no be dem dey cari dem. anyhow, suga dad n suga mum cnt end in Abj Posted: at 17-06-2010 09:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
COLA-MAN at 17-06-2010 09:27 PM (14 years ago) (m) There´s no course for Alarm...It´s just Officially Bound but In-officially they would still be operating but in a more corporate and organized way.What about those girls Politicians are ordering from different campuses if they have one of those their Parties? Are those girls not Prostitutes? Of-course Politicians know that they can´t live with out Prostitutes...All they have to do is just that all Prostitutes should baptize and convert themselves to Campus girls and everything would be alright....it just the GAME. Posted: at 17-06-2010 09:27 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
gbadeboo at 17-06-2010 09:53 PM (14 years ago) (m) Thank God for the law maker at-least they are many things out there they can do but they are lazy, so laziness turn there life to business venture Posted: at 17-06-2010 09:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
t764love at 17-06-2010 10:56 PM (14 years ago) (f) Who should be barn under 24 hours Na Sanni Yerima who is sleeping with a 12 years old girl or the prostitute. Na wa ooofoo Posted: at 17-06-2010 10:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
chogzie at 17-06-2010 11:54 PM (14 years ago) (m) Bad for biz Posted: at 17-06-2010 11:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 18-06-2010 12:15 AM (14 years ago) (m) me i am not going anywhere
ok abeg snd ur numb make I contact u sorry man i dont ride with boys i go with members of the house u kno who my papa b? U neva sabi!! lol na you sabi wetin i know be say i no dey commot from Abuja  ... u 'll not kill me with laugh ooo ...lol Posted: at 18-06-2010 12:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 18-06-2010 12:18 AM (14 years ago) (m) no be dem dey cari dem. anyhow, suga dad n suga mum cnt end in Abj
wetin concern u, shey u dey abuja ni?............ come where in Iraq have u bn hiding all these while?......lol Posted: at 18-06-2010 12:18 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
luckyluv at 18-06-2010 12:45 AM (14 years ago) (m) i like am ooo but 1 thing go worry them (Qust ) how tham go us get food? 9e b d thing but tell d pris say make e tell them say make tham no come out 4 daytime Posted: at 18-06-2010 12:45 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
JOHNOLIG at 18-06-2010 02:01 AM (14 years ago) (m) if they no get where to go make they divide them self among the 36 states. abeg make govt take am easy with them, abi govet want collect revenue from younda. Posted: at 18-06-2010 02:01 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
no that can not bee this is not why you are there i dont want to hear that again Posted: at 18-06-2010 02:22 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
adaogbo at 18-06-2010 02:59 AM (14 years ago) (f) leave abuja for wetin na them sabi me anyways no need make i dey talk am I go Stay here Posted: at 18-06-2010 02:59 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 18-06-2010 09:06 AM (14 years ago) (m) make we wait see wetin go happen Posted: at 18-06-2010 09:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
henryass at 18-06-2010 09:23 AM (14 years ago) (f) they can come down to anambra state (awka) Posted: at 18-06-2010 09:23 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bhl72 at 18-06-2010 09:32 AM (14 years ago) (m) democracy means freedom of 'select' activity? Make one of the babes obtain a court injunction... abi one of her patrons no fit sponsor? this is democracy... Posted: at 18-06-2010 09:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceceko001 at 18-06-2010 09:58 AM (14 years ago) (m) haba why should they barn prostitutes in abuja. how will those girls survive Posted: at 18-06-2010 09:58 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
My dear, prostitution is of different forms. If govt. says no more prostitution on d streets, believe me dese girls will advance 2 another level. Nite clubs nko? Parties nko? Offices nko? Abi dem don demolish politicians house? They will showcase/market their product/wares there. Abi i lie? Posted: at 18-06-2010 10:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
they should be rehabilitated like the militants oh Posted: at 18-06-2010 10:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |