
Posted: at | |
![]()
| |||||
I have said this b4 Replyladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
FIRST TO GBORI WOLE Reply![]() MEN MEN MEN!!! don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Na u sabi ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:39 PM I have said this b4 ladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
Quote from: tallymammy on 16-06-2010 12:34 PM Why is it that a man is so quick to cheat,apologies ready and waiting ....BUT as soon they are being cheated on they wanna run mad...Oh their heart hurt they don't wanna eat can't sleep,they watch you...just a small hold around your neck and they will snap it like a twig....SO question WHY do MEN like dishing out what they can't eat themselves? ![]() Would U rather U were doing the cheating? As it is, no one likes being served a bad dish first. Not all naija men cheat.
| |||||
i think you are one of the heartless and selfish man Reply![]() then you will know how it feels if men treat your children anyhow especially cheating on them.......... WHAT GOES AROUND COMES AROUND don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
i mean you eagleseyez!!! Reply![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: Miss_precious on 16-06-2010 12:49 PM Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:39 PM I have said this b4 ladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin? why woman go retaliate becos say him husband just taste another woman only testing na im e do, if him marry the girl join u nko,wetin u wan do Make Una free men oo, shuooo!!, wetin women dey turn into dis days infact i dey vex> ![]() ![]()
| |||||
Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:39 PM I have said this b4 ladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]() which kind life be this huh u don kolo
| |||||
Quote from: omorewa on 16-06-2010 12:54 PM i mean you eagleseyez!!! ![]() If man sleep wth another woman e no mean say him go treat u bad come, wetin women dey try proove sef Equal right?....make una no go think am ordinary test, na im de man test Kini big deal? ![]()
| |||||
i dono Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
yes oo equal right!! so the best option for you is to turn to gay so ladies wont wahala you again... Reply![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
No mind dem eagles.guy wey go love dem and make dem d only one dem no go gree for am bcos him no get money na d 1 wey get money wey go suffer dem na him dem go follow ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: omorewa on 16-06-2010 01:06 PM yes oo equal right!! so the best option for you is to turn to gay so ladies wont wahala you again... ![]() e no possible na Una dey dream land no be for naija wey every girl wan marry? young girls dey full church dis days becos of husband instead of am to dey plan her career. una too plenty to dey think of equal right na so e go dey be, titi lai lai gba be iya! ![]()
| |||||
Quote from: queenjacky on 16-06-2010 01:00 PM Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:39 PM I have said this b4 ladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]() which kind life be this huh u don kolo dey there dey cry which kain life be dis if ur husband test another girl make u divorce am, na so u go dey divorce all of them i no know wether na pastor u go go marry even pastor sef no be guarantee as long as him be real man, anything can happen Make una take time oo ![]()
| |||||
Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:58 PM Quote from: Miss_precious on 16-06-2010 12:49 PM Quote from: eagleseyez on 16-06-2010 12:39 PM I have said this b4 ladies should stop cryin cheat here and there If a man can marry more than 1 wife then he can have as many as he could U woman if u try such u've turned into a prostitute Its a man's world, if u hurt so bad then turn to a man. thats the way it is and should be Wetin sef!! every time woman go dey complain cheat cheat, as long as the guy still keep u make u no dey complain whatsoever. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin? why woman go retaliate becos say him husband just taste another woman only testing na im e do, if him marry the girl join u nko,wetin u wan do Make Una free men oo, shuooo!!, wetin women dey turn into dis days infact i dey vex> ![]() ![]() oya use head hit wall....so na so you go cheat on..???na wa o You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
No turn am to fight o ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
lol cos God made us the Head.. dat means we have de privilege to cheat and not to be cheated on ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
i just laugh this ones...which woman go respect such a useless man?? Replyafter he too go cry if the woman go leave him..cause usually such guys cant stay without woman...i wonder if he can clean his own nyash self...? "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)