prencess at 30-09-2008 03:02 PM (16 years ago) (f) Sweetee how u dey na Posted: at 30-09-2008 03:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 30-09-2008 03:04 PM (16 years ago) (m) sweet ke...even chewing gum. Posted: at 30-09-2008 03:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 30-09-2008 03:06 PM (16 years ago) (f) u know u bi bitter lemon now Posted: at 30-09-2008 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 30-09-2008 03:08 PM (16 years ago) (m) Reply |
Kennee at 30-09-2008 03:14 PM (16 years ago) (m) Sweetee how u dey na
l'm Fine Oo My Sweetheart, Jus dey miss u Small
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 30-09-2008 03:14 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prencess at 30-09-2008 03:16 PM (16 years ago) (f) Sweetee how u dey na
l'm Fine Oo My Sweetheart, Jus dey miss u Small some people dey eye u in this forum ooooooooo Posted: at 30-09-2008 03:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 30-09-2008 03:20 PM (16 years ago) (m) something wey i don chop...wetin again remain...i no say u no go wan make kennee sabi. Posted: at 30-09-2008 03:20 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 30-09-2008 03:25 PM (16 years ago) (f) where did u see it and chop Posted: at 30-09-2008 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 30-09-2008 03:30 PM (16 years ago) (m) something wey i don chop...wetin again remain...i no say u no go wan make kennee sabi.
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 30-09-2008 03:30 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prencess at 30-09-2008 03:46 PM (16 years ago) (f) na bad mouth go kill am Posted: at 30-09-2008 03:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
woyo,a kanam nnque Posted: at 2-10-2008 08:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
prencess at 2-10-2008 08:24 PM (16 years ago) (f) Reply |
Kennee at 2-10-2008 08:31 PM (16 years ago) (m) Abi? Ask am
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-10-2008 08:31 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prencess at 2-10-2008 08:33 PM (16 years ago) (f) Reply |
What would you do if you n ur father are in love with the same girl?
Abeg, papa got to let me have her ooo...there is no long thing there abeg. He has to leave her for me. there is no wway we are going to be in love with the same girl, he got his wife and this one is mine. Posted: at 28-10-2010 05:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 28-10-2010 07:05 AM (14 years ago) (m) This topic needs reconstruction.When u r done wit it,i'll drop an advice
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 28-10-2010 07:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 28-10-2010 09:44 AM (14 years ago) (m) Take my two legs run fast fast. I never visit this site! Posted: at 28-10-2010 09:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyindabty at 28-10-2010 09:55 AM (14 years ago) (f) wen i s d poster make i WEE WEE 4 him head so that him head go correct. be4 him go dey write rubbish instead of PAPA him write MAMA. Posted: at 28-10-2010 09:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justceetah at 28-10-2010 10:02 AM (14 years ago) (m) wen i s d poster make i WEE WEE 4 him head so that him head go correct. be4 him go dey write rubbish instead of PAPA him write MAMA.
aight,but make sure say d WEE WEE nor smell o,make d odour nor drive us 4rm dis site
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 28-10-2010 10:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyindabty at 28-10-2010 10:06 AM (14 years ago) (f) sha WEE WEE det smell? Posted: at 28-10-2010 10:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |