AM SERIOUS PALS... THIS IS NO JOKE (Page 10)

Date: 23-06-2010 4:31 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 22
- sophiebaby at 13-07-2010 01:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 01:25 PM
sophie, somebody wants you. this one no buy u car o; since you accept ur boss with him car and gifts, make this bobo wey dey die for u become the beneficiary

which guy be dat?

Posted: at 13-07-2010 01:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- oyindabty at 13-07-2010 01:40 PM (13 years ago)
(f)
hw far sophie u neva still go ur Boss house y u dey do lik dis now?
Posted: at 13-07-2010 01:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 13-07-2010 01:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 13-07-2010 01:33 PM
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 01:25 PM
sophie, somebody wants you. this one no buy u car o; since you accept ur boss with him car and gifts, make this bobo wey dey die for u become the beneficiary

which guy be dat?

Wallas, im wan do wetin in de see for ur pics and them don warn am, ask am whether im dey gidigba for the venture b4 we go come visit for hospital o. fir me, i know say sophie too strong... who fit show her pepper for this house sef?
Posted: at 13-07-2010 01:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 13-07-2010 01:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: oyindabty on 13-07-2010 01:40 PM
hw far sophie u neva still go ur Boss house y u dey do lik dis now?

na ur boss hse i wan come.. so that i go get picanto jnr

Posted: at 13-07-2010 01:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 13-07-2010 01:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 01:42 PM
Quote from: sophiebaby on 13-07-2010 01:33 PM
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 01:25 PM
sophie, somebody wants you. this one no buy u car o; since you accept ur boss with him car and gifts, make this bobo wey dey die for u become the beneficiary

which guy be dat?

Wallas, im wan do wetin in de see for ur pics and them don warn am, ask am whether im dey gidigba for the venture b4 we go come visit for hospital o. fir me, i know say sophie too strong... who fit show her pepper for this house sef?

yes oo.. but com ooo.. how u use no say i strong? u don test me?

Posted: at 13-07-2010 01:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 13-07-2010 01:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 13-07-2010 09:24 AM
Quote from: wallas on  9-07-2010 11:18 AM
i want make we do dat thing wey i dey c as ur pics
U better leave my darling b4 we put our leg for one trouser
No be by not wearing shirt oo
its by buying anoda Kia wey pass picanto
Posted: at 13-07-2010 01:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 13-07-2010 01:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 13-07-2010 01:44 PM
Quote from: waco on 13-07-2010 09:24 AM
Quote from: wallas on  9-07-2010 11:18 AM
i want make we do dat thing wey i dey c as ur pics
U better leave my darling b4 we put our leg for one trouser
No be by not wearing shirt oo
its by buying anoda Kia wey pass picanto

wallas na my waco u dey talk to like dat.. oya .. waco dear.... go wear dat ur Designers shirt i gave u as a gift last wkend

Posted: at 13-07-2010 01:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- around_d_corner at 13-07-2010 02:07 PM (13 years ago)
(m)
where mask and go........naval and mopol wudn't know.........................like a sheep goin 4 slaughta what's went u are.................prepare well oooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 13-07-2010 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 13-07-2010 02:10 PM (13 years ago)
(f)
my Boss no good 4 that kind tin abeg d man go wound u i prefer u visit ur Boss. since u work with him, he will handle u with care but my Boss who no know u with just do it like no man business.abeg consider me u hear
Posted: at 13-07-2010 02:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 13-07-2010 02:13 PM (13 years ago)
(f)
ok na

Posted: at 13-07-2010 02:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bhl72 at 13-07-2010 02:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: oyindabty on 13-07-2010 02:10 PM
my Boss no good 4 that kind tin abeg d man go wound u i prefer u visit ur Boss. since u work with him, he will handle u with care but my Boss who no know u with just do it like no man business.abeg consider me u hear
you don test your boss too? wetin him give you? na Armada? hmmmmmmm na wah for the babes wey dey this house o; so we no go get person? I go vex go make pass at my secretary, e be like e dey sweet to date ur boss
Posted: at 13-07-2010 02:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jajamoney at 13-07-2010 02:36 PM (13 years ago)
(m)
do u like him?
Posted: at 13-07-2010 02:36 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- tessybj at 13-07-2010 03:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 02:21 PM
Quote from: oyindabty on 13-07-2010 02:10 PM
my Boss no good 4 that kind tin abeg d man go wound u i prefer u visit ur Boss. since u work with him, he will handle u with care but my Boss who no know u with just do it like no man business.abeg consider me u hear
you don test your boss too? wetin him give you? na Armada? hmmmmmmm na wah for the babes wey dey this house o; so we no go get person? I go vex go make pass at my secretary, e be like e dey sweet to date ur boss

go try ur luck whether e go shine 4 ur secretary side but make sure u give us update oooo
Posted: at 13-07-2010 03:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Teeteeylaryor at 16-07-2010 03:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: tessybj on 13-07-2010 03:24 PM
Quote from: bhl72 on 13-07-2010 02:21 PM
Quote from: oyindabty on 13-07-2010 02:10 PM
my Boss no good 4 that kind tin abeg d man go wound u i prefer u visit ur Boss. since u work with him, he will handle u with care but my Boss who no know u with just do it like no man business.abeg consider me u hear
you don test your boss too? wetin him give you? na Armada? hmmmmmmm na wah for the babes wey dey this house o; so we no go get person? I go vex go make pass at my secretary, e be like e dey sweet to date ur boss

go try ur luck whether e go shine 4 ur secretary side but make sure u give us update oooo
SURE
hope she does Huh? Huh? Huh?
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 16-07-2010 03:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- around_d_corner at 16-07-2010 03:23 PM (13 years ago)
(m)
wen u wan go let mi know ...make i flash lite 4 una........
Posted: at 16-07-2010 03:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:25 PM (13 years ago)
(f)
u be nepa?

Posted: at 16-07-2010 03:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- around_d_corner at 16-07-2010 03:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:25 PM
u be nepa?
yessss............. i am.................
Posted: at 16-07-2010 03:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:34 PM (13 years ago)
(f)
ok.. i dey come ya office bcos i nid to reconect my thing

Posted: at 16-07-2010 03:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kokokool at 16-07-2010 03:40 PM (13 years ago)
(m)
5k everyday and u still didnt figure it out?
Posted: at 16-07-2010 03:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:43 PM (13 years ago)
(f)
honeypotkoll wetin be ya own naaaaaaaaaa

Posted: at 16-07-2010 03:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 22

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  2. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  3. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  4. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: