ndjoe at 26-06-2010 03:36 AM (14 years ago) (m) ok WAEC for the ladies hmmm them go fear marriage be that Posted: at 26-06-2010 03:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 26-06-2010 07:04 AM (14 years ago) (m) @ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-06-2010 07:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ndjoe at 26-06-2010 07:15 AM (14 years ago) (m) @ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY
lol if na like that, then e mean say maga never pay coz this picture old pass that one wey you dey talk of, i no fit put all those kind shine shine piture for here i no come wedding ceremony for Naijapals but for eal life maga don pay since Posted: at 26-06-2010 07:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 26-06-2010 07:23 AM (14 years ago) (m) na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants? i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 26-06-2010 07:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chyno at 26-06-2010 08:11 AM (14 years ago) (f) Dis post is funny, @esonu lol... Posted: at 26-06-2010 08:11 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
not funi Posted: at 26-06-2010 10:15 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sodman4luv at 26-06-2010 10:58 AM (14 years ago) (m) 2 long sorry Posted: at 26-06-2010 10:58 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ezeugonna at 26-06-2010 11:03 AM (14 years ago) (m) for ladies this topic dont suppose to be funny but for men is very funny and a nice one considering what we men go through this days in the hand of ladies after saying i do Posted: at 26-06-2010 11:03 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ucynice at 26-06-2010 12:31 PM (14 years ago) (m) na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?
i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u
GUY NA 4 LADIKPOR YOU BUY THAT KEKE NA PEPE HEAD LAMP WAY YOU PUT 4 FACE  . SMALL TIME NOW YOU GO CARY CHAIN BELT PUT FOR NECK JOIN.  MAKE YOU NO USE UR HAND TOWN YOUR HUMAN BODY TO VEHICLE OR UKADA. Posted: at 26-06-2010 12:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luvvy at 26-06-2010 12:46 PM (14 years ago) (m) kamatanaaaaaaaaaaaa Posted: at 26-06-2010 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chrisfab at 26-06-2010 01:42 PM (14 years ago) (m) @poster complete ur questionaire,i didnt see d episode2 of dis ur post Posted: at 26-06-2010 01:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bismack at 26-06-2010 01:55 PM (14 years ago) (m) I'm not married,but i will like 2 study those questioniares to prepare myself marriage interview... Posted: at 26-06-2010 01:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ndjoe at 26-06-2010 02:54 PM (14 years ago) (m) na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?
i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u
hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for? Posted: at 26-06-2010 02:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adaogbo at 26-06-2010 03:15 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 26-06-2010 03:15 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
is to long. Poster, u r funny. That is typical african stuff. Unfortunately also not with that questionary u cant protect urself of getting the wrong partner. Do u really believe, that for excample a witch, would tell u the truth? You need to invite GOD in ur life and follow the holy spirit. Pray bfore u make up ur mind for ur future wife finally. To 50% is also a question of goodluck, if u r finding a good partner for life. Posted: at 26-06-2010 05:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Makasine at 26-06-2010 07:30 PM (14 years ago) (f) All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready. Posted: at 26-06-2010 07:30 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 26-06-2010 07:44 PM (14 years ago) (m) All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready.
when you are ready just rirect the questions to me and i will gladly answer them correctly Posted: at 26-06-2010 07:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adaogbo at 26-06-2010 08:04 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 26-06-2010 08:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 26-06-2010 10:43 PM (14 years ago) (m) Posted: at 26-06-2010 10:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 27-06-2010 06:10 AM (14 years ago) (m) na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants?
i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u
hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for? chineke!, so u are 1 of them abi? no wonder u have been sniffering around, from NP to FB, looking for whom to robb, oboy i don dey fear u oo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 27-06-2010 06:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |