Posted: at | |
| |||||
so wetin make we do?.............. ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
see church members! Replydi arurumala. how u take sabi say she dey interested sef? no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
how u take sabi say she dey intersted in you... because u too u dey eye am kwa.. so u too dey interested... church ppl.. na wa oooo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 24-06-2010 01:17 PM how u take sabi say she dey intersted in you... because u too u dey eye am kwa.. so u too dey interested... church ppl.. na wa oooo No mind am. But u Sophie, u no dey go church? you don forget the one you talk, wey dey generate enuf scatter scatter for head? dat one na pot calling kettle... (no be me talk am o!)
| |||||
Quote from: bhl72 on 24-06-2010 01:21 PM Quote from: sophiebaby on 24-06-2010 01:17 PM how u take sabi say she dey intersted in you... because u too u dey eye am kwa.. so u too dey interested... church ppl.. na wa oooo No mind am. But u Sophie, u no dey go church? you don forget the one you talk, wey dey generate enuf scatter scatter for head? dat one na pot calling kettle... (no be me talk am o!) wetin i talk? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Dugbe on 24-06-2010 12:26 PM This babe is very interested in me, but she goes out wif a member of our church. shut up my friend.....if you want me to tell you how to toast her...mail me LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
ehhem so she got bf,but she cut eye for u....no easy oo...make her split up first no enter into love affair Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: sophiebaby on 24-06-2010 01:24 PM Quote from: bhl72 on 24-06-2010 01:21 PM Quote from: sophiebaby on 24-06-2010 01:17 PM how u take sabi say she dey intersted in you... because u too u dey eye am kwa.. so u too dey interested... church ppl.. na wa oooo No mind am. But u Sophie, u no dey go church? you don forget the one you talk, wey dey generate enuf scatter scatter for head? dat one na pot calling kettle... (no be me talk am o!) wetin i talk? you no know? oya, ask me again...
| |||||
romance among church members ! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
passing ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: divineproject on 24-06-2010 12:58 PM so wetin make we do?.............. abi ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
helo erika. Reply
| |||||
where is Erika Luvvy? Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 24-06-2010 03:31 PM helo erika. sup PJ!!!!!!!!!!!!!! Flirtation: Attention without intention.
| |||||
ndi church na onu.. hahahahaha umunne na ime christ, jisinu ike ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: luvvy on 24-06-2010 03:45 PM where is Erika Luvvy? ![]() ![]() ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
abeg i no dey put mouth 4 church lovers members matter ooo .......... Reply![]()
| |||||
Quote from: Dugbe on 24-06-2010 12:26 PM This babe is very interested in me, but she goes out wif a member of our church. Onye confused
| |||||
Uwa nkaa sef, chai. So una dey 4 church na eme mpu. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)