somebody help...i'm only a child (Page 3)

Date: 25-06-2010 10:27 am (14 years ago) | Author: o a
1 2 [3] 4 5 6 ... 23
- mazi at 25-06-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:48 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?



na ur own da vinvci be dat?
nothing wey dis pikin never do
na u dey consult oracle
na u dey corrupt NP members
na U dey warn me (adult)
if i catch U ehnnn

[wetin u wan catch me for na?
assistance u no render, u dey there dey threaten me.
no allow me invite d Oracle o...u no say i get hot temper![/i
]
Posted: at 25-06-2010 12:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 25-06-2010 12:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 25-06-2010 11:18 AM
hahahahaha.......tell me you dont understand it and you would have told the biggest life of the century!

i dont Embarrassed Embarrassed Embarrassed

Posted: at 25-06-2010 12:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 25-06-2010 12:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on 25-06-2010 12:54 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 11:18 AM
hahahahaha.......tell me you dont understand it and you would have told the biggest life of the century!

i dont Embarrassed Embarrassed Embarrassed

good girl!...lol
Posted: at 25-06-2010 12:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-06-2010 01:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:44 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 12:40 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?


LOL, pikin wey dey warn adult......you need some spanking........eagle give him some......lol

did u say spanking?....if na 4rm u, i no go mind o.
i fit come now o....lol


LOL.........oya come now.........but mind you eagle is here with me to help in case I cant handle you......lol

Posted: at 25-06-2010 01:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- eagleseyez at 25-06-2010 01:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:54 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:48 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?



na ur own da vinvci be dat?
nothing wey dis pikin never do
na u dey consult oracle
na u dey corrupt NP members
na U dey warn me (adult)
if i catch U ehnnn

[wetin u wan catch me for na?
assistance u no render, u dey there dey threaten me.
no allow me invite d Oracle o...u no say i get hot temper![/i
]


which kain assistance u want?
make i dey follow u corrupt ppl
Ur temper na small pikin own
i no dey fear pikin wey get winch
so U want make dp spank U...adult things dey hungry U
Posted: at 25-06-2010 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 25-06-2010 01:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 25-06-2010 01:00 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:44 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 12:40 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?


LOL, pikin wey dey warn adult......you need some spanking........eagle give him some......lol

did u say spanking?....if na 4rm u, i no go mind o.
i fit come now o....lol


LOL.........oya come now.........but mind you eagle is here with me to help in case I cant handle you......lol


ha!....Eagle ke!...thank u very much....i'm jst fine.
Posted: at 25-06-2010 01:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-06-2010 01:06 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Miss_precious on 25-06-2010 12:54 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 11:18 AM
hahahahaha.......tell me you dont understand it and you would have told the biggest life of the century!

i dont Embarrassed Embarrassed Embarrassed

How you go understand...........oya small pikin, go behind and close ur eyes sharply!

Posted: at 25-06-2010 01:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 25-06-2010 01:07 PM (14 years ago)
(f)
hahahhahahah mummys pappis business be that

Posted: at 25-06-2010 01:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-06-2010 01:11 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 25-06-2010 01:05 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 01:00 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:44 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 12:40 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?


LOL, pikin wey dey warn adult......you need some spanking........eagle give him some......lol

did u say spanking?....if na 4rm u, i no go mind o.
i fit come now o....lol


LOL.........oya come now.........but mind you eagle is here with me to help in case I cant handle you......lol


ha!....Eagle ke!...thank u very much....i'm jst fine.

hahahaha.......chaiiiiiiii, you don chicken out??............I been think say u no dey fear.........so the fear of Eagle is the beginning of wisdom for you.........lol

Posted: at 25-06-2010 01:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- eagleseyez at 25-06-2010 01:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 25-06-2010 01:11 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 01:05 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 01:00 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:44 PM
Quote from: divineproject on 25-06-2010 12:40 PM
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:31 PM
Quote from: eagleseyez on 25-06-2010 12:28 PM
Chei!!!
Dis corrupt pikin again
pikin wey dey corrupt adult
U don carry another one come Grin

look, eagle becareful o
i'm only a child looking for assistance to decode anoda Da vinci drawing/code?


LOL, pikin wey dey warn adult......you need some spanking........eagle give him some......lol

did u say spanking?....if na 4rm u, i no go mind o.
i fit come now o....lol


LOL.........oya come now.........but mind you eagle is here with me to help in case I cant handle you......lol


ha!....Eagle ke!...thank u very much....i'm jst fine.

hahahaha.......chaiiiiiiii, you don chicken out??............I been think say u no dey fear.........so the fear of Eagle is the beginning of wisdom for you.........lol


lol...Mazi knows better na
but no go under rate am oo
that pikin can be terrible than U imagined
especially dat thin wey him carry as third leg
imagine askin u to come spank him, u better
wear bullet proof for under, becos i no fit
guarantee help for that matter oo Grin
Posted: at 25-06-2010 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 25-06-2010 02:09 PM (14 years ago)
(f)
hahahahahaha........insurance cover me!

Posted: at 25-06-2010 02:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 25-06-2010 02:12 PM (14 years ago)
(m)
see dracula laff

Posted: at 25-06-2010 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kemked at 25-06-2010 02:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 25-06-2010 10:27 AM
plz can anyone explain dis to me, somebody sent dis to me.
I don't think u need any explanation.You already know what it is or don't u ?
Posted: at 25-06-2010 02:56 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- PreetyInstinct at 25-06-2010 05:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 25-06-2010 12:16 PM
@pretty....hmmm...did u say props?...for wetin na?

!
For the feet action.

Posted: at 25-06-2010 05:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- logten at 25-06-2010 05:45 PM (14 years ago)
(m)
20 min too small.... my leg dey waka like 4HRS
Posted: at 25-06-2010 05:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 25-06-2010 07:04 PM (14 years ago)
(f)
mazi, it means we only got 20mins to do the do

Posted: at 25-06-2010 07:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 25-06-2010 07:08 PM (14 years ago)
(m)
Huh??? Huh? Shocked

Posted: at 25-06-2010 07:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 25-06-2010 07:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: erikaakpan on 25-06-2010 07:04 PM
mazi, it means we only got 20mins to do the do

DO WHAT Erika? I dey suspect you
Posted: at 25-06-2010 07:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- erikaakpan at 25-06-2010 07:11 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 25-06-2010 07:08 PM
Huh??? Huh? Shocked

wat?

Posted: at 25-06-2010 07:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 25-06-2010 07:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 25-06-2010 07:09 PM
Quote from: erikaakpan on 25-06-2010 07:04 PM
mazi, it means we only got 20mins to do the do

DO WHAT Erika? I dey suspect you

why?

Posted: at 25-06-2010 07:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 23

Featured Discussions