Posted: at | |
| |||||
Quote from: presdom2000 on 14-11-2008 03:09 AM u no c this people o afta dem be dey fight wit bottle that won no do dem,they come dey remix artists songs without permission. wey them.....make i break som bottles If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
u dey make mouth abi,God don save u,dey say their car spoil,d one wey no spoil, fuel no dey am so thank una God. Reply
| |||||
Quote from: presdom2000 on 14-11-2008 03:35 AM u dey make mouth abi,God don save u,dey say their car spoil,d one wey no spoil, fuel no dey am so thank una God. Which pple car spoil ooo
| |||||
I tire for all dis misyanning Reply
| |||||
ha...meself oooo Reply
| |||||
passing..//...>>>> bump..*** ouch..>> who dey block me..>>>aaaahHHH1!! ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Pass out of this place and never come back Reply
| |||||
Or else smthing wld happen to u when u come bck Reply
| |||||
Nothing much will happen...its just that he may lose one of him arms Reply
| |||||
Wow u wicked oo guy?? Reply
| |||||
Hahan wetin i still do? i never blow off him scull na...Oh na Zie we dey talk about? na my guy feel free jaree.....i think say na Digital Reply
| |||||
digtal & osi....hmmmm ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
most people think with their hearts but i think with with my brain and i expect a sharp man to think with his brain o!there's no telling!!!! Reply
| |||||
Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:02 PM digtal & osi....hmmmm zie which kain teeth be that ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: elizatops on 14-11-2008 10:06 PM Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:02 PM digtal & osi....hmmmm zie which kain teeth be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:09 PM Quote from: elizatops on 14-11-2008 10:06 PM Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:02 PM digtal & osi....hmmmm zie which kain teeth be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hew ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: elizatops on 14-11-2008 10:11 PM Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:09 PM Quote from: elizatops on 14-11-2008 10:06 PM Quote from: zie85er on 14-11-2008 10:02 PM digtal & osi....hmmmm zie which kain teeth be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hew ![]() ![]() ![]() If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Hahahahahaha ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
guilty concience laff ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)