UR BRAIN OR UR HEART,WAT DO U TINK WIT WEN U ARE IN LUV (Page 38)

Date: 27-09-2008 10:32 pm (16 years ago) | Author: Onyegbula Precious
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 44
- lacremee at 13-11-2008 10:28 AM (16 years ago)
(f)
u need both cos with ur brain u do the thinking and wit ur heart u feel it
Posted: at 13-11-2008 10:28 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- presdom2000 at 13-11-2008 10:27 PM (16 years ago)
(f)
kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too. Tongue
Posted: at 13-11-2008 10:27 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- zie85er at 13-11-2008 10:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: presdom2000 on 13-11-2008 10:27 PM
kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too. Tongue
yes presdom,,,.....thank u for noticing dat....na osi & kman...wasnt me...report them

Posted: at 13-11-2008 10:34 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- presdom2000 at 13-11-2008 10:36 PM (16 years ago)
(f)
oh so u don start shaggy eh ehn,ok now.
Posted: at 13-11-2008 10:36 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 13-11-2008 11:29 PM (16 years ago)
(m)
Nothin dey Happen...

Posted: at 13-11-2008 11:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 14-11-2008 12:55 AM (16 years ago)
(m)
No be when bomb blast oooooooo.
Posted: at 14-11-2008 12:55 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 14-11-2008 01:00 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: presdom2000 on 13-11-2008 10:27 PM
kenee,zie,osituga,i dey tuk about crime una commit before,una dey commit another crime,una dey remix person song here abi,u no na, i sabi tuk so ready cuz i dey go report dis one too. Tongue

haha please oooo...please...no land us for gbese ooo
Posted: at 14-11-2008 01:00 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-11-2008 02:13 AM (16 years ago)
(m)
Incase u never know, Na we be the Don bawa ee.... Nothin dey Happen

Posted: at 14-11-2008 02:13 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osituga at 14-11-2008 02:22 AM (16 years ago)
(m)
Bros na we ooo
Posted: at 14-11-2008 02:22 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago)
(m)
We too much na

Posted: at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago)
(m)
How many of una??
Posted: at 14-11-2008 02:27 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-11-2008 02:39 AM (16 years ago)
(m)
U no dey

Posted: at 14-11-2008 02:39 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 14-11-2008 02:40 AM (16 years ago)
(m)
Hu me??? i dnt wanna be involved ooo, maybe Osituga wld let u knw all.
Posted: at 14-11-2008 02:40 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-11-2008 02:43 AM (16 years ago)
(m)
Hahahahahaha

Posted: at 14-11-2008 02:43 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 14-11-2008 02:44 AM (16 years ago)
(m)
Wat a laugh.............. Grin Grin
Posted: at 14-11-2008 02:44 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-11-2008 02:47 AM (16 years ago)
(m)
Ok make l laff in Urhobo instead... Ofighiohiohiohiohiohio

Posted: at 14-11-2008 02:47 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 14-11-2008 02:53 AM (16 years ago)
(m)
Funny,,, Well dat Urhobo laugh might choke somebody oooooooo
Posted: at 14-11-2008 02:53 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- presdom2000 at 14-11-2008 03:00 AM (16 years ago)
(f)
 can u imagine Nigerian police no won answer me oo,dey say dey wan chop first,can u imagine but dont worry dem go soon come.
Posted: at 14-11-2008 03:00 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- akjasper at 14-11-2008 03:03 AM (16 years ago)
(m)
Arm Robbers dey your crib???
Posted: at 14-11-2008 03:03 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- presdom2000 at 14-11-2008 03:09 AM (16 years ago)
(f)
u no c this people o afta dem be dey fight wit bottle that won no do dem,they come dey remix artists songs without permission.
Posted: at 14-11-2008 03:09 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 44

Featured Discussions