1 more try...no more fck ups


Ok baby, (crying) no more phyuk ups I promise...

hmmmmm na me come be S abi?










abeg carry u guy go..i no go drag am with u



Diplo, so na run u dey so? u no fit fight for wetin u want? chei, u don disappoint me finish; Sophie go yab me finish now
i no get strength to yab ooo.
Posted: at | |