LOVE IS WICKED (Page 4)

Date: 15-07-2010 3:41 pm (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 3 [4] 5 6
- blessedme at 16-07-2010 03:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 16-07-2010 03:39 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:35 PM
Quote from: esonu on 16-07-2010 03:25 PM
Quote from: blessedme on 15-07-2010 04:42 PM
na until u c ma face

so u don finally show face... chie u fine small oooooo oya trun ya back make we access am see if e dey big or na tinini type

Naija men!! them they always dey satisfied
u demanded to c ma face, u don c d face
now na backyard u want access abi
I WAN SEE EVERYTHING OOOOOOOO

ok wait i go soon show u make i go chop come back
Posted: at 16-07-2010 03:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 03:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:37 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:33 PM
Quote from: bhl72 on 16-07-2010 03:28 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:11 PM
Waco and Esonu where una dey
oya come see ma face

chai, see beauty... u are really blessed. infact i don change my mind, i dey leave dp for u

I dnt like flatters

her head don scatter

yes na if na u nko
Posted: at 16-07-2010 03:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 16-07-2010 03:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:22 PM
waco oooooooo,

why u dey shout en name like dat naaaaaaaaaaaaaa

Posted: at 16-07-2010 03:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 16-07-2010 03:47 PM
na the picanto?

noooo

Posted: at 16-07-2010 03:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:48 PM
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:37 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:33 PM
Quote from: bhl72 on 16-07-2010 03:28 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:11 PM
Waco and Esonu where una dey
oya come see ma face

chai, see beauty... u are really blessed. infact i don change my mind, i dey leave dp for u

I dnt like flatters

her head don scatter

yes na if na u nko

if na me i go run maddddddddddddddddddddddddddddddddd Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 16-07-2010 03:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 03:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:22 PM
waco oooooooo, esonu ooooooooooo

why u dey shout en name like dat naaaaaaaaaaaaaa

im wan change im mind for ya side dat y im dey demand 4 ma pix
so make im com c d pix
Posted: at 16-07-2010 03:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bhl72 at 16-07-2010 03:53 PM (13 years ago)
(m)
ha, but u fine o. wait till waco sees this blessed pix
Posted: at 16-07-2010 03:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 16-07-2010 03:54 PM (13 years ago)
(m)
peeping

Posted: at 16-07-2010 03:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 16-07-2010 03:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:52 PM
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:22 PM
waco oooooooo, esonu ooooooooooo

why u dey shout en name like dat naaaaaaaaaaaaaa

im wan change im mind for ya side dat y im dey demand 4 ma pix
so make im com c d pix

if waco see am nofin go make am change en mind... cos my pix dey make en dick raise

Posted: at 16-07-2010 03:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 03:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 16-07-2010 03:53 PM
ha, but u fine o. wait till waco sees this blessed pix

No na Bosom  waco dey suck
Posted: at 16-07-2010 03:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 03:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:54 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:52 PM
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:22 PM
waco oooooooo, esonu ooooooooooo

why u dey shout en name like dat naaaaaaaaaaaaaa

im wan change im mind for ya side dat y im dey demand 4 ma pix
so make im com c d pix

if waco see am nofin go make am change en mind... cos my pix dey make en dick raise

na so? Anyway i no drag am wit u
cos i know wetin waco dey trip for
Bosom
Posted: at 16-07-2010 03:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 16-07-2010 03:54 PM
peeping

At what?
Posted: at 16-07-2010 04:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 16-07-2010 04:02 PM (13 years ago)
(m)
at ya thing na.......
Posted: at 16-07-2010 04:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:03 PM (13 years ago)
(m)
no fit talk

Posted: at 16-07-2010 04:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 16-07-2010 04:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:54 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:52 PM
Quote from: sophiebaby on 16-07-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on 16-07-2010 03:22 PM
waco oooooooo, esonu ooooooooooo

why u dey shout en name like dat naaaaaaaaaaaaaa

im wan change im mind for ya side dat y im dey demand 4 ma pix
so make im com c d pix

if waco see am nofin go make am change en mind... cos my pix dey make en dick raise
na lieeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!! ma guy wear iron boxer.. e go fit ....even sef e no go move ma guy sef....
Posted: at 16-07-2010 04:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: around_d_corner on 16-07-2010 04:02 PM
at ya thing na.......

which thing be that
Posted: at 16-07-2010 04:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 16-07-2010 04:06 PM (13 years ago)
(m)
Huh?Huh?

Posted: at 16-07-2010 04:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:08 PM (13 years ago)
(f)
but if na Bosom  the iron boxer go comot for one side sha oo
Posted: at 16-07-2010 04:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 16-07-2010 04:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 16-07-2010 04:05 PM
Quote from: around_d_corner on 16-07-2010 04:02 PM
at ya thing na.......

which thing be that
that thing wey ppl dey like luk.....e dey sumwhere ya bodi........
Posted: at 16-07-2010 04:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 16-07-2010 04:12 PM (13 years ago)
(f)
abeg i no sabi that kind thing ooooo
Posted: at 16-07-2010 04:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6