sophiebaby at 16-07-2010 04:13 PM (13 years ago) (f) no wanda u be arnd d corner.. u too dey dey arnd corners to luk bad bad tins
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 04:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 16-07-2010 04:16 PM (13 years ago) (f) dnt mind him im wit esonu and waco don spoil finish Posted: at 16-07-2010 04:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 04:18 PM (13 years ago) (f) dnt mind him im wit esonu and waco don spoil finish
not my waco
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 04:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 04:19 PM (13 years ago) (m) abeg i no sabi that kind thing ooooo
e dey ur body; look for your chest, dat place wey rise dey make iron boxer to tear Posted: at 16-07-2010 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:21 PM (13 years ago) (m) dnt mind him im wit esonu and waco don spoil finish
na u spoil me ooooo.. all these while wey u dey force me to suck Bosom ..hmmm no let me tell dem oooo
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-07-2010 04:24 PM (13 years ago) (f) abeg tell me ma baby, na who no dey do? Posted: at 16-07-2010 04:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:25 PM (13 years ago) (m) hehehehe
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 04:26 PM (13 years ago) (m) shoo! blessed wey dey shy dey hide face don dey strong o; ok ol' boy tell us how u take suck the boobs Posted: at 16-07-2010 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 04:27 PM (13 years ago) (m) abeg tell me ma baby, na who no dey do?
i no dey do. gbam Posted: at 16-07-2010 04:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:29 PM (13 years ago) (m) passing
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 04:32 PM (13 years ago) (m) brb Posted: at 16-07-2010 04:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:33 PM (13 years ago) (m) peeping
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
rbest at 16-07-2010 04:36 PM (13 years ago) (f) sheee Posted: at 16-07-2010 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:42 PM (13 years ago) (m) ,,,,,,,
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) (f) abeg tell me ma baby, na who no dey do?
i no dey do. gbam i see u oo Posted: at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) (f) passing
no fall and blind ur eyes oo Posted: at 16-07-2010 04:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 04:50 PM (13 years ago) (f) sheee
dis ya lip stick too much o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 04:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 04:53 PM (13 years ago) (m) passing
no fall and blind ur eyes oo e no go work for u..... na because i say i no go do again na im make u dey say wish bad for me abi?
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 04:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mat-James at 16-07-2010 07:32 PM (13 years ago) (m) Love is wicked, and many are still chasing it, na wa oooooohhhh Posted: at 16-07-2010 07:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 17-07-2010 12:08 AM (13 years ago) (m) My neighbour's daughter, a girl of 16 came to my house last night disturbed. I noticed she wasn't happy, she sat down and started saying ''BROS LOVE IS WICKED''
i asked her '' what happened'' she said love is wicked! What happened again, she just kept repeating Bros i say love is wicked!
Is love actually wicked? If yes How?
not making any sense. how u go take knw say e make sense when u no get s............... WACO oya come and complete ur sentence b/4 i turn NP to another Iraq.........lol Posted: at 17-07-2010 12:08 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |