b4 u pass go cover ya nyash
Posted: at | |
Quote from: ceejay58 on 18-07-2010 02:23 AM abeg make i pass. b4 u pass go cover ya nyash Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
babe come and let's do it as usual na...... Reply![]()
| |||||
huh ? Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: ceejay58 on 18-07-2010 07:02 PM babe come and let's do it as usual na...... ![]() no be me and u. whn u don flag ya nyash finish for public Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
see intros Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
introductory technology ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i am LuvvyGee... Replythe one and only gudugudu abeyin jakajaka..... the arogun masa of naijapals...... the only person wey sleep alone and still dey scare himself..... the person wey dey vex wey still dey beg himself..... the only person wey look mirror wey dey devil.... me wey dey close my eyes before i sleep..... the person wey dey always shit before him bath..... if i no dey house u no go meet me...... the only wey dey chop Eba and still dey on fasting at the same time..... the only person wey throw stone to the market wey go hit my relative for head.... the only person wey dey consider Terry G as the fifa president...... the only person were dey consider obasanjo to be ugly.... the only person wey throw fire for king palace in the aim say i go dey among the bricklayers we go rebuild am, the only politician for naija wey no sabi read national anthem..... make i stop or make i continue?
| |||||
Continue, luvvy Reply
| |||||
Quote from: luvvy on 19-07-2010 03:45 PM i am LuvvyGee... the one and only gudugudu abeyin jakajaka..... the arogun masa of naijapals...... the only person wey sleep alone and still dey scare himself..... the person wey dey vex wey still dey beg himself..... the only person wey look mirror wey dey devil.... me wey dey close my eyes before i sleep..... the person wey dey always shit before him bath..... if i no dey house u no go meet me...... the only wey dey chop Eba and still dey on fasting at the same time..... the only person wey throw stone to the market wey go hit my relative for head.... the only person wey dey consider Terry G as the fifa president...... the only person were dey consider obasanjo to be ugly.... the only person wey throw fire for king palace in the aim say i go dey among the bricklayers we go rebuild am, the only politician for naija wey no sabi read national anthem..... make i stop or make i continue? must u shit b4 u baf? so u go bomb king palace tinking say u go follow rebuild am abi. u no tell me say u read briclaylology Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i am hasdoq83yrqbd 2958dhakga Reply
| |||||
the only person wey no get d*ck but still dey phyuk p*ssy... ReplyThe one and only Agbero on naijapals......... the only person wey get swagger pass sani keita..... the only person wey no sabi score pass aiyegbeni...... the only person wey we go shout halleluyah for mosque.... the only person wey go do aluwala for church....... the only aboki wey no dey use human being do suya.... abeg tell me make i stop.........
| |||||
the only person wey meet crocodile inside Gala... Replythe only person wey no touch money but money dey miss.... the only person wey dey use rake chop indomie...... the only person wey organise party when his father disown him....... the only person wey enter yankee with keke napep........
| |||||
Quote from: luvvy on 19-07-2010 04:02 PM the only person wey no get d*ck but still dey phyuk p*ssy... The one and only Agbero on naijapals......... the only person wey get swagger pass sani keita..... the only person wey no sabi score pass aiyegbeni...... the only person wey we go shout halleluyah for mosque.... the only person wey go do aluwala for church....... the only aboki wey no dey use human being do suya.... abeg tell me make i stop......... den werin u dey use F na Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: luvvy on 19-07-2010 04:08 PM the only person wey meet crocodile inside Gala... the only person wey no touch money but money dey miss.... the only person wey dey use rake chop indomie...... the only person wey organise party when his father disown him....... the only person wey enter yankee with keke napep........ abeg e don do.. i don laugh tire.. how u go use rake chop indomie. u yeye oooo lol Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
u still won more about me? Replyi m the only person wey pass short cut reach heaven come back the same day...... i m the only wey enter mr biggs go chop bread and beans...... i m the only person wey oyinbo ever prostrated for in yankee...... i m the only person wey use nokia 3310 do blackberry chat with Jesus.......... the only person wey use.... make i still continue?
| |||||
lol abeg continue ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
sleep dey worri u, abeg go and sleep jor @ luvvy Reply
| |||||
U WANT HIM 2 INTRODUCE U 4 U ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i m the only person wey disvirgin one girl twice Replyi m the only person wey still communicate with Da grin i m the only person wey no get respect for his junior sister i m the only person wey dey look back if them shoot gun if i no recharge my phone call no go enter...... i m the only person wey dey recieve call without battery in my phone i m the only person wey use bare hand chop EBA oh.... i m bursting i dey vex. i dey vex i dey vex....... make anybody no free me now..........
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-07-2010 04:42 PM U WANT HIM 2 INTRODUCE U 4 U make i introduce dat girl to u?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)